Your native language

عربي

Arabic

عربي

简体中文

Chinese

简体中文

Nederlands

Dutch

Nederlands

Français

French

Français

Deutsch

German

Deutsch

Italiano

Italian

Italiano

日本語

Japanese

日本語

한국인

Korean

한국인

Polski

Polish

Polski

Português

Portuguese

Português

Română

Romanian

Română

Русский

Russian

Русский

Español

Spanish

Español

Türk

Turkish

Türk

Українська

Ukrainian

Українська
User Avatar

Klang


Schnittstelle


Schwierigkeitsgrad


Akzent



Schnittstellensprache

de

Lyrkit YouTube Lyrkit Instagram Lyrkit Facebook
1
registrieren / anmelden
Lyrkit

spenden

5$

Lyrkit

spenden

10$

Lyrkit

spenden

20$

Lyrkit

Und/oder mich im sozialen Bereich unterstützen. Netzwerke:


Lyrkit YouTube Lyrkit Instagram Lyrkit Facebook
Burna Boy

20 10 20

 

20 10 20


Shey you never hear
About the things wey happen there
Abi your eye never clear
Mankind so wicked
Lets talk about my government
Open your mind and your ears
Wetin happen
Shey na jazz o
Make my people suffer suffer
All their nyanshes don dey open
Everything don scatter scatter

20th of October 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Na so water ooo water runaway my eyes
Nothing you go talk wey go justify the case of their murder

The Chief of Staff, the commander and the army wey carry order
Mr President, Mr Governor
Godfather, gbo gbo ijoba
All your atrocity
All of your corner corner
Make all the deadbody disturb you for your dream

The money wey you thief yapa for your azza
You don turn our graduates to common beggars
All the book them go no matter
'Cause you no go get job if you no know godfather

The Chief of Staff, the commander and the army wey carry order
Mr President, Mr Governor
Godfather, gbo gbo IJOBA
All your atrocity
All of your corner corner
Make all the deadbody disturb you for your dream

20th of October 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Na so water ooo water runaway my eyes
Nothing you go talk wey go justify the case of their murder

We give them many chances
Dem fail my people
And When we cry for justice
Them kill my people
Walahi all of you
Their lives are on you
We no go ever forget all the youths
Wey die for tollgate

20th of October 2020

Erledigt

Hast du alle unbekannten Wörter aus diesem Lied hinzugefügt?