Your native language

عربي

Arabic

عربي

简体中文

Chinese

简体中文

Nederlands

Dutch

Nederlands

Français

French

Français

Deutsch

German

Deutsch

Italiano

Italian

Italiano

日本語

Japanese

日本語

한국인

Korean

한국인

Polski

Polish

Polski

Português

Portuguese

Português

Română

Romanian

Română

Русский

Russian

Русский

Español

Spanish

Español

Türk

Turkish

Türk

Українська

Ukrainian

Українська
User Avatar

Sound


Interface


Difficulty level


Accent



interface language

en

Lyrkit YouTube Lyrkit Instagram Lyrkit Facebook
Cookie policy   |   Support   |   FAQ
1
register / login
Lyrkit

donate

5$

Lyrkit

donate

10$

Lyrkit

donate

20$

Lyrkit

And/Or support me in social. networks:


Lyrkit YouTube Lyrkit Instagram Lyrkit Facebook
Brymo

Oga

 

Oga

(album: Theta - 2022)


She carry him pistol, Smith and Wesson
She be jury, judge, executioner, she been waiting
Her demeanor cold, she calm
The anger, you no fit wait it
Find the perfect position, she perch

Okay okay
Start to talk your mouth
Na wetin life do you
Spread the pain to cast the coup
Okay Okay
You no dey taught you well, Oga ó
Na wetin life do you
Everything na to snatch for you

You dey insist say, say, say, say
Talk on when e things dabaru
Say trauma full your heart boku
Today today the cup, e don full

Throw away the tools, dey in plenty
Ammunition dem pile, the switch days dem plenty
Him heart cold, him soul no fit fury
The pain e still fresh, between her legs

Okay okay
He dey talk mumble jumble, Oga ó
Na wetin life do you
Everything na to snatch for you
You dey insist say, say, say, say
Talk on when e things dabaru
Say my pain dey make you feel boku boku
Ah, e don full

Eh! Un un, no no!
She no shoot am again
She drop the um pistol na
She come comot waka for the place
But as e enter, e dey bleed all over
Him hears dem don leave am
I no know o
Like somebody cut am or maybe bullet slash pass
Dey bleed, him hears don go, Oga kuku dey hear word

done

Did you add all the unfamiliar words from this song?