Your native language

عربي

Arabic

عربي

简体中文

Chinese

简体中文

Nederlands

Dutch

Nederlands

Français

French

Français

Deutsch

German

Deutsch

Italiano

Italian

Italiano

日本語

Japanese

日本語

한국인

Korean

한국인

Polski

Polish

Polski

Português

Portuguese

Português

Română

Romanian

Română

Русский

Russian

Русский

Español

Spanish

Español

Türk

Turkish

Türk

Українська

Ukrainian

Українська
User Avatar

Sonido


Interfaz


Nivel de dificultad


Acento



lenguaje de interfaz

es

Lyrkit YouTube Lyrkit Instagram Lyrkit Facebook
Política de cookies   |   Apoyo   |   FAQ
1
registro de inicio de sesión
Lyrkit

donar

5$

Lyrkit

donar

10$

Lyrkit

donar

20$

Lyrkit

Y/o apoyarme en las redes sociales. redes:


Lyrkit YouTube Lyrkit Instagram Lyrkit Facebook
Adekunle Gold

Pablo Alakori

 

Pablo Alakori

(álbum: About 30 - 2018)


Dem no born me with silver spoon
My beginning rough o chale
I no enjoy my life other children at all
I grow myself
I hustle taya
Person why get ambition no dey wait for manner

Wuru wuru to the answer
(Wuru wuru to the answer)
Mago mango no be the way
Wayo no be the answer
Stop wasting your time
No play with your future
All man for hin sef o
No shortcut o abeg
Abeg

You siddon for house
Dey beg beg for money
Pablo alakori padi jawo fine bara
No dey rush
Somethings dey take time
To be a man my brother ko easy

Wuru wuru to the answer
(Wuru wuru to the answer)
Mago mango no be the way
Wayo no be the answer
Stop wasting your time
No play with your future
All man for hin sef o
No shortcut o abeg
Abeg

Ireje osi nu foto (Take a photo as you are)
Oun o se lomagba (And that's what you get)
You no do anything
But you want to hammer
I'm sorry for you
I'm sorry for you my brother
No play yourself
Time dey run o
Away

Wuru wuru to the answer
(Wuru wuru to the answer)
Mago mango no be the way
Wayo no be the answer
Stop wasting your time
No play with your future
All man for hin sef o
No shortcut o abeg
Abeg

hecho

¿Agregaste todas las palabras desconocidas de esta canción?