Your native language

عربي

Arabic

عربي

简体中文

Chinese

简体中文

Nederlands

Dutch

Nederlands

Français

French

Français

Deutsch

German

Deutsch

Italiano

Italian

Italiano

日本語

Japanese

日本語

한국인

Korean

한국인

Polski

Polish

Polski

Português

Portuguese

Português

Română

Romanian

Română

Русский

Russian

Русский

Español

Spanish

Español

Türk

Turkish

Türk

Українська

Ukrainian

Українська
User Avatar

Son


Interface


Niveau de difficulté


Accent



langue de l'interface

fr

Lyrkit YouTube Lyrkit Instagram Lyrkit Facebook
Politique de cookies   |   Soutien   |   FAQ
1
s'inscrire / se connecter
Lyrkit

faire un don

5$

Lyrkit

faire un don

10$

Lyrkit

faire un don

20$

Lyrkit

Et/Ou soutenez-moi sur les réseaux sociaux. réseaux:


Lyrkit YouTube Lyrkit Instagram Lyrkit Facebook
Switch

State Of Emergency

 

State Of Emergency


You
No one is gonna fight for you
I keep it real to the game and I'm true
They chop and carry go, dem no care about you
I fih ah bad to the bone, you know that I'm true

This city wey I come from, they tanana
They no dey gree, they no dey hear word, they parrarra
No shark come dey make noise, drink paraga
Cause even small boys don chop am like banana
This city wey I come from, they tanana
They no dey gree, they no dey hear word, they parrarra
No shark come dey make noise, drink paraga
Cause even small boys don chop am like banana

We no dey fear, we no dey send
We no dey look face
We no dey send anybody even though na disgrace
Economy take all our money, dem put us for prison
Dem want us to frustrate
Ahhh
No go dey yarn pata pata cause these boys no dey fear gun
Ouuu
We fear no man, we only fear God
Ahhhh
No go dey yarn pata pata cause these boys no dey fear gun
Ouuu
We fear no man, we only fear God
No one is gonna fight for you
I keep it real to the game and I'm true
They chop and carry go, dem no care about you
I fih ah bad to the bone, you know that I'm true

This city wey I come from, they tanana
They no dey gree, they no dey hear word, they parrarra
No shark come dey make noise, drink paraga
Cause even small boys don chop am like banana
This city wey I come from, they tanana
They no dey gree, they no dey hear word, they parrarra
No shark come dey make noise, drink paraga
Cause even small boys don chop am like banana

We no dey fear, we no dey hear word, tanana
If your girl she go dey near boys, Banana
Wey loud, I want to near God, gbanana
Sare gbe mi trabaJae on a Canada
Kala
Olorun, mo ti kala
Olorun, mo ti kala
Hustle mi ti gbona
Olorun, mo ti kala
Olorun, mo ti kala
Olorun, mo ti kala
Hustle mi ti gbona
Olorun, mo ti kala
Olorun, mo ti kala
Hustle mi ti gbona
Olorun, mo ti kala
Olorun, mo ti kala
Olorun, mo ti kala
Hustle mi ti gbona

fait

Avez-vous ajouté tous les mots inconnus de cette chanson ?