Your native language

عربي

Arabic

عربي

简体中文

Chinese

简体中文

Nederlands

Dutch

Nederlands

Français

French

Français

Deutsch

German

Deutsch

Italiano

Italian

Italiano

日本語

Japanese

日本語

한국인

Korean

한국인

Polski

Polish

Polski

Português

Portuguese

Português

Română

Romanian

Română

Русский

Russian

Русский

Español

Spanish

Español

Türk

Turkish

Türk

Українська

Ukrainian

Українська
User Avatar

Son


Interface


Niveau de difficulté


Accent



langue de l'interface

fr

Lyrkit YouTube Lyrkit Instagram Lyrkit Facebook
Politique de cookies   |   Soutien   |   FAQ
1
s'inscrire / se connecter
Lyrkit

faire un don

5$

Lyrkit

faire un don

10$

Lyrkit

faire un don

20$

Lyrkit

Et/Ou soutenez-moi sur les réseaux sociaux. réseaux:


Lyrkit YouTube Lyrkit Instagram Lyrkit Facebook
Joeboy

Beginning

 

Beginning

(album: Love & Light - 2019)


Omo walai
If them point gun to my head say make I deny you
I go tell them sey lai lai
No be lie
I fit to spend all of my money on you (Oh no)
Spend a couple couple milli on you (Yeah yeah)
Give you loving till you say e don do (Ye ye)

Special type of feeling that I feel when I'm with you
On dun mo mi anytime wey I dey with you
I want your heart and soul and your own body too
I can't let you go

I'm beginning to begin to fall in love
I'm beginning to begin to fall in love
I'm beginning to begin to fall in love

This love no be ordinary thing
You suppose to be one night fling
But now I don dey catch feelings
I dey vex when I see you with another person
Oh no
I no dey concentrate no more
Make we felicitate jowo
Hold me tight and rub on my head baby o
Make I feel alright (Ye ye)

Special type of feeling that I feel when I'm with you
On dun mo mi anytime wey I dey with you
I want your heart and soul and your own body too
I can't let you go

I'm beginning to begin to fall in love
I'm beginning to begin to fall in love
I'm beginning to begin to fall in love

Ohema o as I dey call you make you answer (Fall in love o)
As I dey call you make you answer
As I dey call you make you
I'm beginning to begin to fall in love

Ohema o as I dey call you make you answer
As I dey call you make you answer
As I dey call you make you answer

So whenever you hear this vibe
I just want you to vibe with it
'Cause it's a banger
Joeboy give them
Joeboy give them
Joe Joe Joeboy 'pon deck

fait

Avez-vous ajouté tous les mots inconnus de cette chanson ?