Your native language

عربي

Arabic

عربي

简体中文

Chinese

简体中文

Nederlands

Dutch

Nederlands

Français

French

Français

Deutsch

German

Deutsch

Italiano

Italian

Italiano

日本語

Japanese

日本語

한국인

Korean

한국인

Polski

Polish

Polski

Português

Portuguese

Português

Română

Romanian

Română

Русский

Russian

Русский

Español

Spanish

Español

Türk

Turkish

Türk

Українська

Ukrainian

Українська
User Avatar

소리


상호 작용


난이도


악센트



인터페이스 언어

ko

Lyrkit YouTube Lyrkit Instagram Lyrkit Facebook
쿠키 정책   |   지원하다   |   FAQ
1
등록/로그인
Lyrkit

기부하다

5$

Lyrkit

기부하다

10$

Lyrkit

기부하다

20$

Lyrkit

그리고/또는 나를 사회적으로 지지해 주세요. 네트워크:


Lyrkit YouTube Lyrkit Instagram Lyrkit Facebook
Shatta Wale

True Believer

 

True Believer


Once Again
Shatta Wale Again
Addi Self, Natty Lee

You dey see what dey happen for America
Man dey buy tsoobi for America
Where the woman dey? Eyy am3ta
I be proud sey I from Africa
I create this music with Zylofon
Shatta Wale maa adwen abom
Go your way 'cuz I dont wanna know
You know dey see sey man, dey grow man dey grow

You say you be true believer
Only you wey know Jehovah
You say you be true believer
Everyday Hrr Ba Hrr Ba Hrr Ba Ba Baaa
True believer
Everyday you dey kill your brother
True believer
Everyday Hrr Ba Hrr Ba Hrr Ba Ba Baaa

I win oo I win oo
Nobody spoil my thing
You see I dey go for the road, yeerrh
Me I dey do my thing
You dey show me fake
You dey show me fake (Lie)
Boy you must see take
You dey do mistake
You dey do mistake (Lie)
Addi Self for settle

So what dey go on plus this churchy niggas
Dem no know God
Dem no know more diligence
Charley some of this people no be intelligent
Dem dey lie for your top no evidence
Church gower every Sunday
Ebi en you go see for the gate
Dema character no be appropriate (no be appropriate)
Dat be why adey operate
Open the first chapter
Dat be what the nigga know from the pastor
But that nigga be some bad chapter
But dem go blame some good pastor
No wonder Shatta Wale like rasta
Only Baba God be your master
Any problem gon torture
Charley I no go fly with vulture

You say you be true believer
Only you wey know Jehovah
You say you be true believer
Everyday Hrr Ba Hrr Ba Hrr Ba Ba Baaa
True believer
Everyday you dey kill your brother
True believer

True True True Believer
You seh you go fit deliver
True True True Believer
How come seh you dey kill your brother
True True True Believer
You seh you know God mobile phone number
True True True Believer
Fake Pastor!

You dey see what dey happen for America
Man dey buy tsoobi for America
Where the woman dey? Eyy am3ta
I be proud sey I from Africa
I create this music Zylofon
Shatta Wale maa adwen abom
Go your way 'cuz I dont wanna know
You know dey see sey man, dey grow man dey grow

완료

이 노래에 생소한 단어를 모두 추가하셨나요?