Your native language

عربي

Arabic

عربي

简体中文

Chinese

简体中文

Nederlands

Dutch

Nederlands

Français

French

Français

Deutsch

German

Deutsch

Italiano

Italian

Italiano

日本語

Japanese

日本語

한국인

Korean

한국인

Polski

Polish

Polski

Português

Portuguese

Português

Română

Romanian

Română

Русский

Russian

Русский

Español

Spanish

Español

Türk

Turkish

Türk

Українська

Ukrainian

Українська
User Avatar

소리


상호 작용


난이도


악센트



인터페이스 언어

ko

Lyrkit YouTube Lyrkit Instagram Lyrkit Facebook
쿠키 정책   |   지원하다   |   FAQ
1
등록/로그인
Lyrkit

기부하다

5$

Lyrkit

기부하다

10$

Lyrkit

기부하다

20$

Lyrkit

그리고/또는 나를 사회적으로 지지해 주세요. 네트워크:


Lyrkit YouTube Lyrkit Instagram Lyrkit Facebook
WizKid

Talk

 

Talk


Oh yes
Welcome! class is in session
Professor Wizzy baby about to tell you how to do your thing

Say when I move to the left dem go talk…..ahn ahn
Say when I move to the right dem go talk…..ahn ahn
I say anything I do dem go talk…..ahn ahn
Abeg leave story dem go talk…o na na na na
I move to right dem go talk…..ahn ahn
Say when I move to the left dem go talk…..ahn ahn
I get Boluwatife dem go talk…..ahn ahn
Abeg leave story dem go talk…o na na na na

Dey say I'm living in a rush…..ahn ahn
Because I'm driving all around in a porsche…..ahn ahn
Instagram, twitter dem go talk…..ahn ahn
Abeg leave story dem go talk…o na na na na

Say dem no see me when I suffer
Say dem no see me see me see me when I suffer…..ahn ahn
Say dem no see me when I hustle
Say dem no see me see me see me when I hustle…..ahn ahn
Say dem no see me when I suffer
Say dem no see me see me see me when I suffer…..ahn ahn
Say dem no see me when I hustle
Say dem no see me see me see me when I hustle….oh wey

Say when I pass dem go talk
If I sit down dey drink my shayo dem go talk…..o o o
If I pass Mary to my guy dem go talk
Dem see dem no see anything dem go talk..o na na na na
Make dem leave me make I chop o
Say make I live my life make I ball o…..ahn ahn
Say make I do my thing low key..ah na na na na na na na na

Say when I move dem go talk…..ahn ahn
Say I move to the left dem go talk…..ahn ahn
I get Boluwatife dem go talk…..ahn ahn
Abeg leave story dem go talk…o na na na na
Anything I do dem go talk…..ahn ahn
Say when I move to the left dem go talk…..ahn ahn
Say when I move to the right dem go talk…..ahn ahn
Abegi leave story dem go talk..o na na na na

Say nobody holy brother
I'm going my way the next one na the border
You're feeling my song all along my brother
I'm doing my own, my brother do you brother
Wait, follow me down I'm the ghetto king
And see all the girls dem wanna follow me
Dey say Wizzy baby bad so dem follow me

Say anything I do dem go talk…..ahn ahn
Say dem no see me when I suffer
Say dem no see me see me see me when I suffer…..ahn ahn
Say dem no see me when I hustle
Say dem no see me see me see me when I hustle…..oh wey
Say dem no see me when I suffer
Say dem no see me see me see me when I suffer….ahn ahn
Say dem no see me when I hustle
Say dem no see me see me see me when I hustle…..oh wey

Say when I pass dem go talk
If I sit down dey drink my shayo dem go talk
If I pass Mary to my guy dem go talk
Dem see dem no see anything dem go talk..o na na na na
Make dem leave me make I chop o
Say make I live my life make I ball o
Say make I do my thing lowkey..ah na na na na na na na na

Say when I pass dem go talk
If I sit down dey drink my shayo dem go talk
If I pass Mary to my guy dem go talk
Dem see dem no see anything dem go talk..o na na na na
Make dem leave me make I chop o
Say make I live my life make I ball o
Say make I do my thing low key..ah na na na na na na na na

완료

이 노래에 생소한 단어를 모두 추가하셨나요?