Your native language

عربي

Arabic

عربي

简体中文

Chinese

简体中文

Nederlands

Dutch

Nederlands

Français

French

Français

Deutsch

German

Deutsch

Italiano

Italian

Italiano

日本語

Japanese

日本語

한국인

Korean

한국인

Polski

Polish

Polski

Português

Portuguese

Português

Română

Romanian

Română

Русский

Russian

Русский

Español

Spanish

Español

Türk

Turkish

Türk

Українська

Ukrainian

Українська
User Avatar

소리


상호 작용


난이도


악센트



인터페이스 언어

ko

Lyrkit YouTube Lyrkit Instagram Lyrkit Facebook
쿠키 정책   |   지원하다   |   FAQ
1
등록/로그인
Lyrkit

기부하다

5$

Lyrkit

기부하다

10$

Lyrkit

기부하다

20$

Lyrkit

그리고/또는 나를 사회적으로 지지해 주세요. 네트워크:


Lyrkit YouTube Lyrkit Instagram Lyrkit Facebook
D'Banj

Na Lie

 

Na Lie

(앨범: RunDown Funk U Up - 2006)


Che, this is a wake up call to all liars
No need to lie no more
Make una tell am as e be
White is white, black black, no long talk

Listen
First of all liar na cheater
Now you wanna come to toast my sister
Take her to your house to start to beat her
The next thing wey I hear, you try to kill her
Mr. teacher, Mr. preacher
D'banj don't care if you drive car a big car
You say yo drive a big car, just to squeeze her
We know say you dey lie, so make you leave her

Oya come o, listen to wetin I wan talk o
D'banj o no go take any of the jokes o
When you see a liar they go talk like this
When you see a liar they go talk like that
Oya come o, listen to wetin I wan talk o
D'banj o no go take any of the jokes o
This na liar, liar, lie, lie no dey pay
When you see a liar make you tell dem say, na lie

They go say na them they big pass (Na lie)
They go say na them drive first class (Na lie)
They go say na they dey fly first class (Na lie)
I say (Na lie)
I say (Na lie)
They go say na their car just pass (Na lie)
They go say na dem know book pass (Na lie)
They go say na their babe just pass (Na lie)
I say (Na lie)
I say (Na lie)

Where the fire dey, where the fire dey
All the liar dem, fire fit burn dem
If dem no remain, fire fit burn dem
All the liar dem, dem have a problem
A wulipa problem
Come D'banj, come help dem fit solve them
You know me can damn them
You know me can dem them
Me and dem no friend
You know we can damn them
Some of demma say they have a degree
When you check it out they have no pedigree
Some of demma say they live in a city
When you check it out they live lowkey
Dem mama like dem rich
When you check it out they are so impoverish
They lie (They lie)
They lie (They lie)
They lie

(Na lie) They go say na them they big pass (Na lie)
They go say na them drive first class (Na lie)
They go say na they dey fly first class (Na lie)
I say (Na lie)
I say (Na lie)
They go say na their car just pass (Na lie)
They go say na dem know book pass (Na lie)
They go say na their babe just pass (Na lie)
I say (Na lie)

Yo, yo, meant to dude
Said you had the latest dots
When you telling more lies than satan does
Hey, because you lie you can fall your only churchill
Your mouth's in a toilet bowl
Now you tell me who's fat chips in the middle
You fix this nigga, quick, quick better wake up
I spit sweet here, rip off your make up
'Cause everybody know you made a quick for that, Jacob
I spot your lies from a mile away
'Cause you talk fast, mumbling an apology, ma apology, ma'am
Just telling the truth
I know you don't leave but you're telling the bull
You said your chic is really like boo with shades
But really she's like a baboon with braids
So next time you wanna tell a lie in splendor
Remember I'm handy with the lie detector

(Na lie) They go say na them they big pass (Na lie)
They go say na them drive first class (Na lie)
They go say na they dey fly first class (Na lie)
I say (Na lie)
I say (Na lie)
They go say na their car just pass (Na lie)
They go say na dem know book pass (Na lie)
They go say na their babe just pass (Na lie)
I say (Na lie)
I say

Yeah, make una hear me now
I wan teach you una little something wey una go dey talk when una see liars
You see, me I no dey entertain liars and my people here we no dey entertain liars
So when we see liars, this na the thing wey una go dey talk
Una go dey repeat am after me, hi

Ti be fun oshi (Ti be fun oshi)
Ti be fun oshi (Ti be fun oshi)
Ti be fun oshi (Ti be fun oshi)
Ti be fun oshi (Ti be fun oshi)

Mo ni ya na fun oshi (Ya na fun oshi)
Ya na fun oshi (Ya na fun oshi)
Ya na fun oshi (Ya na fun oshi)
Ya na fun oshi (Ya na fun oshi)
Fi le

Ti be fun oshi (Ti be fun oshi)
Ti be fun oshi (Ti be fun oshi)
Ti be fun oshi (Ti be fun oshi)
Ti be fun oshi (Ti be fun oshi)

Mo ni ya na fun oshi (Ya na fun oshi)
Ya na fun oshi (Ya na fun oshi)
Ya na fun oshi (Ya na fun oshi)
Ya na fun oshi (Ya na fun oshi)
Hini e, hun

완료

이 노래에 생소한 단어를 모두 추가하셨나요?