Your native language

عربي

Arabic

عربي

简体中文

Chinese

简体中文

Nederlands

Dutch

Nederlands

Français

French

Français

Deutsch

German

Deutsch

Italiano

Italian

Italiano

日本語

Japanese

日本語

한국인

Korean

한국인

Polski

Polish

Polski

Português

Portuguese

Português

Română

Romanian

Română

Русский

Russian

Русский

Español

Spanish

Español

Türk

Turkish

Türk

Українська

Ukrainian

Українська
User Avatar

Geluid


Koppel


Moeilijkheidsgraad


Accent



interfacetaal

nl

Lyrkit YouTube Lyrkit Instagram Lyrkit Facebook
Cookie beleid   |   Steun   |   FAQ
1
registreren / inloggen
Lyrkit

doneren

5$

Lyrkit

doneren

10$

Lyrkit

doneren

20$

Lyrkit

En/of steun mij op sociaal gebied. netwerken:


Lyrkit YouTube Lyrkit Instagram Lyrkit Facebook
Tekno

Freetown

 

Freetown


Mad o

What go' up must come down
When I dey vex, I dey calm down

Sierra Leone is a Freetown
But, the people no dey see chaw

So, me go down to Lagos City

Giant of Africa wey no get constant electricity
Say me, go in the street too many people I dey pity
Three years old for road, them dey beg money
Highway no be for small pikin

For how long we go pray make e better?
How many times we go pray make e better?
Since mama born me, my people dey pray, say make e better
Offering and tithe, every day them dey pay, say make e better

Talk-talk, talk my own to my melody
Me no care if no one care for me
Who I fit help, I go give money
Na the kind thing wey dey ginger me
And me no fit help everybody
But anywhere I go they want to hail me
Some dey wey dey argue, who get money?
But no better hospital wey dey for street

Instablog na him television
Them no fit post our politician
Election na selection
All man get him position

What go' up must come down (what go up)
When I dey vex, I dey calm down

Sierra Leone is a Freetown (Freetown, Freetown)
But the people no dey see chaw

So, me go down to Lagos City
Giant of Africa wey no get constant electricity
Say me go in the street too many people I dey pity
Three years old for road, dem dey beg money
Highway no be for small pikin

For how long we go pray make e better?
How many times we go pray make e better?
Since mama born me, my people dey pray, say make e better
Offering and tithe, everyday them dey pay, say make e better
(Say make e, say make e better)

Tell me, where I wan begin?
Hunger wan kill person pikin
John Baptist 1919, still be like this in 2020

Don't know, how we still dey go like this?
Tell me, how the road bad like this o?
Fuel scarcity for country wey get everything e need to take very fucking

What go' up must come down
Food no dey
Light no dey
Water no dey
Work e no pay
How my people go dey?
How una dey?

(Kulture on the mix)
(Xtofa, the beat chef)

klaar

Heb je alle onbekende woorden uit dit nummer toegevoegd?