Your native language

عربي

Arabic

عربي

简体中文

Chinese

简体中文

Nederlands

Dutch

Nederlands

Français

French

Français

Deutsch

German

Deutsch

Italiano

Italian

Italiano

日本語

Japanese

日本語

한국인

Korean

한국인

Polski

Polish

Polski

Português

Portuguese

Português

Română

Romanian

Română

Русский

Russian

Русский

Español

Spanish

Español

Türk

Turkish

Türk

Українська

Ukrainian

Українська
User Avatar

Sunet


Interfață


Nivel de dificultate


Accent



limbajul interfeței

ro

Lyrkit YouTube Lyrkit Instagram Lyrkit Facebook
1
înregistrare/autentificare
Lyrkit

Donează

5$

Lyrkit

Donează

10$

Lyrkit

Donează

20$

Lyrkit

Și/sau susține-mă în social. retelelor:


Lyrkit YouTube Lyrkit Instagram Lyrkit Facebook
Tiwa Savage

Kolobi

 

Kolobi

(album: R.E.D. - 2015)


Agan agan ma ronumo oo omo'n bo
Agan agan ma ronumo oo omo'n be
As baba God is involved you won't fall
You won't fall

What you looking for
Don't give up cause you know you will find it here
When money no dey, and you no fit to feed your pikin yeah
If you just believe, nothing wey you no fit achieve o
So call everybody, call them make them come and rejoice o

Oya join me jolomi
Oh oh oh oo oh oh oh oh kolobi
Oh oh oh oo oh oh oh oh ikanebe
Oh oh oh oo oh oh oh oh wanne bisna

Oya join me make me jolomi
Oh oh oh oo oh oh oh oh kolobi
Oh oh oh oo oh oh oh oh make them jealousi
Oh oh oh oo oh oh oh oh ma ronu mo

E no get mountain, e no get road block
There's no hold up wey no go clear o
And all your problems, dem no reach oo
Lay them flat and parege lori won

And scatter body no send nobody
Do as you like o
Dance all around, oya jump all around
Oya act like you score goal
And scatter body no send nobody
Do as you like o
Take your time to count your blessings
And be grateful for your live

Oya join me jolomi
Oh oh oh oo oh oh oh oh kolobi
Oh oh oh oo oh oh oh oh ikanebe
Oh oh oh oo oh oh oh oh wanne bisna

Oya join me jolomi
Oh oh oh oo oh oh oh oh kolobi
Oh oh oh oo oh oh oh oh make them jealousi
Oh oh oh oo oh oh oh oh wanne bisna

Oya join me make me jolomi
Oh oh oh oo oh oh oh oh kolobi
Oh oh oh oo oh oh oh oh make them jealousi
Oh oh oh oo oh oh oh oh ma ronu mo

Terminat

Ai adăugat toate cuvintele necunoscute din această melodie?