Your native language

عربي

Arabic

عربي

简体中文

Chinese

简体中文

Nederlands

Dutch

Nederlands

Français

French

Français

Deutsch

German

Deutsch

Italiano

Italian

Italiano

日本語

Japanese

日本語

한국인

Korean

한국인

Polski

Polish

Polski

Português

Portuguese

Português

Română

Romanian

Română

Русский

Russian

Русский

Español

Spanish

Español

Türk

Turkish

Türk

Українська

Ukrainian

Українська
User Avatar

Sunet


Interfață


Nivel de dificultate


Accent



limbajul interfeței

ro

Lyrkit YouTube Lyrkit Instagram Lyrkit Facebook
1
înregistrare/autentificare
Lyrkit

Donează

5$

Lyrkit

Donează

10$

Lyrkit

Donează

20$

Lyrkit

Și/sau susține-mă în social. retelelor:


Lyrkit YouTube Lyrkit Instagram Lyrkit Facebook
Simi

Ayo

 

Ayo

(album: Omo Charlie Champagne Vol. 1 - 2019)


Legendary beats

My blessings come now
Favour fall down on me
Goodness and mercy follow me, everyday
Everything wey I touch
For this life, anything wey I want
Shey na mansion o, shey na Porsche o
Na me get am o
If friends dey doubt you, no mind dem
If bad belle come, make you bind dem
My time don come oo
Ayo wa ba le mi o

Ire ooo ire
Ayomide o Ayomide
Everyday ooo showers of blessings rain on me

Shey na money wey u want Oya o
Abi o fe ra moto o
Time don come o
Oh Ayo wa ba le mi o
Happiness knocking wole wa
Prosperity something l'on gbe wa
And blessing calling
Oh Ayo wa ba Lemi o

Asiri wa a bo
Wherever we go
Victory wey no dey finish
A ni temi ni o
Loke loke we no go run down
No more tension, no wahala
Tori ola wole
Owo tide o
Pounds anti dollar Temi ni o
Ayo at'alaafia ko je Temi o
Maa lowo lowo bi Adenuga
If u believe o s'amin o
Ani ko s'amin o

Ire ooo ire
Ayomide o Ayomide
Everyday ooo showers of blessings rain on me

Shey na money wey u want Oya o
Abi o fe ra moto o
Time don come e oo Ayo wa ba le mi o
Happiness knocking wole wa
Prosperity something l'on gbe wa
And blessing calling
Oh Ayo wa ba Lemi o

Atewo ko mi a ro
Olorire Oya ko ma ro
Emi re o eh eh
Oya dance the dance of olowo
As u go money go follow
Before u ask, God go answer
Ayo Ayo Ayo
Ayo sin mi dele o sin mi dele o
Ola Bamidele
Pararara

Shey na money wey u want o kowa o
Abi o fe ra moto o Oya o
Time don come, joy don come
Oh Ayo wa ba le mi o
Happiness knocking wole wa
Prosperity something l'on gbe wa
And blessing calling
Oh Ayo wa ba Lemi o

Ore ore ore
Ore wa ba le mi o
Make this love
Dey sweet me for body
Ife wa bale mi o
Ireti wo le mi o
Ireti wo le mi o
Ayo Ayo Ayo
Ayo wa ba le mi o

Terminat

Ai adăugat toate cuvintele necunoscute din această melodie?