Your native language

عربي

Arabic

عربي

简体中文

Chinese

简体中文

Nederlands

Dutch

Nederlands

Français

French

Français

Deutsch

German

Deutsch

Italiano

Italian

Italiano

日本語

Japanese

日本語

한국인

Korean

한국인

Polski

Polish

Polski

Português

Portuguese

Português

Română

Romanian

Română

Русский

Russian

Русский

Español

Spanish

Español

Türk

Turkish

Türk

Українська

Ukrainian

Українська
User Avatar

Ses


Arayüz


Zorluk seviyesi


Aksan



arayüz dili

tr

Lyrkit YouTube Lyrkit Instagram Lyrkit Facebook
Çerez politikası   |   Destek   |   FAQ
1
Kayıt Giriş
Lyrkit

bağış yapmak

5$

Lyrkit

bağış yapmak

10$

Lyrkit

bağış yapmak

20$

Lyrkit

Ve/veya beni sosyal medyada destekleyin. ağlar:


Lyrkit YouTube Lyrkit Instagram Lyrkit Facebook
Mr Eazi

Mandela

 

Mandela

(albüm: The Evil Genius - 2023)


Zagadat
Mmmmm

I want to live forever, like Nelson Mandela
So dem go fall for me oh (Yeah yeah)
I dey for Kalakuta
Dey blow my ṣakabula
So many things I see oh
E geti Domitila
Wey want to kill my ginger
Awọn ọmọ ṣẹpẹtẹri, Jesu!
Won ni wọn ri mi ni'ta
As I dey chase paper, sleep no dey for me oh, yeah

I face money, leave konji oh
Na that one sure for me oh
Sapa no fit-ti me oh
Ọlọrun ma jẹ ka ri oh
Nobody dey for me oh
Only me dey for me oh
The more you look, the less you see
The more you look, the less you see oh

That's why I take the hustle personal
Make I chill for my Benzema
Nobody fit to drain my energy
More time me I dey pray for my frenemies
Na me dey give them motivation
Na me dey give them motivation
Baba tori mi jaja gbera
Ki n ma r'alakoba
Oh Lord

I want to live forever, like Nelson Mandela
So dem go fall for me oh (Yeah yeah)
I dey for Kalakuta
Dey blow my ṣakabula
So many things I see oh
E geti Domitila
Wey want to kill my ginger
Awọn ọmọ ṣẹpẹtẹri, Jesu!
Wọn ni wọn ri mi ni'ta
As I dey chase paper, sleep no dey for me oh, yeah

I face money, leave konji oh
Na that one sure for me oh
Sapa no fit-ti me oh
Ọlọrun ma jẹ ka ri oh
Nobody dey for me oh
Only me dey for me oh
The more you look, the less you see
The more you look, the less you see oh

That's why I take the hustle personal
Make I chill for my Benzema
Nobody fit to drain my energy
More time me I dey pray for my frenemies
Na me dey give them motivation
Na me dey give them motivation
Baba tori mi jaja gbera
Ki n ma r'alakoba

That's why I take the hustle personal
Make I chill for my Benzema
Nobody fit to drain my energy
More time me I dey pray for my frenemies
Na me dey give them motivation
Na me dey give them motivation
Baba tori mi jaja gbera
Ki n ma r'alakoba
Oh Lord

Tamamlandı

Bu şarkıdaki tüm yabancı kelimeleri eklediniz mi?