Your native language

عربي

Arabic

عربي

简体中文

Chinese

简体中文

Nederlands

Dutch

Nederlands

Français

French

Français

Deutsch

German

Deutsch

Italiano

Italian

Italiano

日本語

Japanese

日本語

한국인

Korean

한국인

Polski

Polish

Polski

Português

Portuguese

Português

Română

Romanian

Română

Español

Spanish

Español

Türk

Turkish

Türk

Українська

Ukrainian

Українська
User Avatar

Звук


Інтерфейс


Рівень складності


Акцент



мова інтерфейсу

uk

Lyrkit YouTube Lyrkit Instagram Lyrkit Facebook
1
зареєструватись / увійти
Lyrkit

донат

5$

Lyrkit

донат

10$

Lyrkit

донат

20$

Lyrkit

Та/Або підтримай мене в соц. мережах:


Lyrkit YouTube Lyrkit Instagram Lyrkit Facebook
Joeboy

Count Me Out

 

Count Me Out

(альбом: Somewhere Between Beauty & Magic - 2021)


I know sey you dey think say me I no fit
You think sey me I no reach
But I see say you no notice
But I stand fit
Dem go talk
Dem fit to yarn all they wanna say
But I no send the nonsense
I'm too blessed
God dey my side so you can't stress me

As I reach here e be like magic
I know you don't understand it ye
I drop hit
I drop smash hit
And na so e go dey
I'm never stopping ye

As I reach here e be like magic
I know you don't understand it ye
I drop hit
I drop smash hit
And na so e go dey
I'm never stopping ye

Now you see me 'pon your television
Everything I do na their motivation
Good vibes and celebration
Keep it moving with determination
So ke ma lo wa o
Shine bright you can see from afar o
You can't hold me down mo ma ja o
Mo ma ja o ja o ja o

Sey you no fit count me out
So you no fit count me out
Just because I no dey shout doesn't mean I don't know what I am about ye
No fit count me out
Motherfucker no fit count me out
'Cause I no dey shout doesn't mean I don't know what I am about o na

готово

Ти додав собі всі незнайомі слова із цієї пісні?