Fefe Ne Fefe
(专辑: The Evil Genius - 2023)
Ye, na because I
let you down I
dey sing this song (sing this song) Girl, I
go sing you some more 'Cause I
never had the
time that you really want (really want) Now I
go give you more, more Illobi you dey do me something wey kala gan And I
no say you know Chale you for give me chance Make I
rectify Je ka goun osun Ma jorlie Shey you go coolu temper (temper) See as your body sempe Like something fefe ne fefe, fe, eh oh Ma jorlie Shey you go coolu temper See as your body sempe Like something fefe ne fefe fe Na-na-na-na-na-nai, ewo Na-na-na-na-na-nai Ye, baby I
go change my character Something sweet, I
go give you banana Then you go see for yourself You go find out, eh eh Make you for feel am As I
no get biggy mansion I
come as I
dey, I
dey beggy your papa Ayoo ayoo, ayoo ayoo Ma jorlie Shey you go coolu temper (temper) See as your body sempe Like something fefe ne fefe, fe, eh oh Ma jorlie Shey you go coolu temper See as your body sempe Like something fefe ne fefe fe Na-na-na-na-na-nai, ewo No need to dengene No more, no more And I
go give you what You want, you want Sey you be fefe ne Fefe no wor Na-na-na-na-na-nai No need to dengene No more, no more And I
go give you what You want, you want Sey you be fefe ne Fefe no wor Na-na-na-na-na-nai Ey Ijoya o
Ijoya Odoyewu my Abena Ileya o
ileya Ma je ko pe eh Ey Ijoya o
Ijoya Odoyewu my Abena Ileya o
ileya Ma je ko pe Ọlọrun