Gbadun Arawa
(专辑: Baddest Guy Ever Liveth - 2013)
I'll never let you go My baby no be so Girl you know (ajo n
gbadun arawa ni) My money and my goal, my body and my soul Girl you know (ajo n
gbadun arawa ni) Gbesoke Komole Ko ma roll (ajo n
gbadun arawa ni) Gbesoke Komole Ko ma roll (ajo n
gbadun arawa ni) Never let you, never go forget you No be because I
want to dey next you See I
want to be that bad man Anytime wey you down wey go dey there dey pet you I
know people go do anything to get you But no let that one dey affect you Ever since the
day that I
met you, my money dey rain but I
no let am wet you Squad, na me and you I
turned to a
beast to get me and you God, you know me I
rule No bad man fit test, dem dey fear you Far, away we go fly, those wey dey yarn we no need reply Make dem dey do do bye-bye, we go frustrate them 'til dey do bye-bye I'll never let you go My baby no be so Girl you know (ajo n
gbadun arawa ni) My money and my goal, my body and my soul Girl you know (ajo n
gbadun arawa ni) Gbesoke Komole Ko ma roll (ajo n
gbadun arawa ni) Gbesoke Komole Ko ma roll (ajo n
gbadun arawa ni) Remember, baby remember To ba fimile bayii otun di December Remember, baby remember Hustler lomo, always out for the
cheddah Remember, baby remember Anybody hate on the
boy lasan ti e
ba To ba n
gbowo l'ojuelegba, even to ba n
ta ball bi Victor Ikpeba If you feeling the
boy, just be real with the
boy You are killing the
boy please pity the
boy Abi you dey toy with the
boy, nah Lagos city you dey run with the
boy Oya Baddo, Baddo sha Baby, come closer Ah, abi o
ja, rapper to n
jo makosa I'll never let you go My baby no be so Girl you know (ajo n
gbadun arawa ni) My money and my goal, my body and my soul Girl you know (ajo n
gbadun arawa ni) Gbesoke Komole Ko ma roll (ajo n
gbadun arawa ni) Gbesoke Komole Ko ma roll (ajo n
gbadun arawa ni) I'll never let you go My baby no be so Girl you know (ajo n
gbadun arawa ni) My money and my goal, my body and my soul Girl you know (ajo n
gbadun arawa ni) Gbesoke Komole Ko ma roll (ajo n
gbadun arawa ni) Gbesoke Komole Ko ma roll (ajo n
gbadun arawa ni) I'll never let you go My body and my soul Ajo n
gbadun arawa ni o