音效
界面
难度等级
口音
界面语言
1
和/或在社交方面支持我。网络:
2baba Zone (Bonus Track)
(专辑: The Glory - 2016)
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh (Oh my... oh my) Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba (Oh my... oh my goodness ohh) Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh Oya; oh my God; they want to start again They want to start dey yarn; they want to start to complain They want to yarn those kind matter wey dey scatter my brain Those kind matter wey dey cause me pain I
maintain to sustain, when I
no see the
cake Monkey dey work, Baboon dey chop I
dey hustle in vain How man go carry plane dey go Costain? Them clothes wey them stain, dem dey wash for Spain (Ehh; oh my; oh my) Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba (Oh my goodness; oh oh) Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh (Oh my... oh oh) Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba (Oh my... oh my goodness oh ehh) Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh [x2] Why you make the
kids cry? Why' you killing one another? Strong face for your brother, like Custom wey dey border But, nothing mega, nothing pai No dey bother; cause' I
know someday, we go need each other But, till then, make you stay for your lane If I
say the
water white; no dey tell me you plain Respect my point of view; no look me like am insane Insane; ehh; no look me like am insane Cause' I
dey tell you my pain When e
reach, man dey cuddle, anytime e
dey rain Poor man dey pack water inside him house with him plate Him plate; ehh; enough propaganda; tell them 'Da Pada!; What is good for the
geese, is good for the
gander And the
youths are not confused We just dey wait make them finish before we go loose am Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba (Oh my goodness; oh oh) Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh (Oh my... oh oh) Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba (Oh my... oh my goodness oh eh) Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh (Oh my; oh oh; oh my) Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba {Oh my goodness; oh ohh} Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh (Oh my... oh my; oh my goodness; eh eh) Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue
完毕