音效
界面
难度等级
口音
界面语言
1
和/或在社交方面支持我。网络:
Jinja
(专辑: Unruly - 2023)
O
ya make we jinga (Jinja) Make we jinja, jinja oh We gollow your lead You be leader, leader oh Any kele carry something wey dey hinder oh Hinder But your own is bigger oh Jinja Make we jinja, jinja oh We gollow your lead You be leader, leader oh Any kele carry something wey dey hinder oh But your own is bigger oh Make I
put am for your body, baby Gba ko jẹ, ko jẹ No be poison Gba ko jẹ, ko jẹ Anytime wey you call baby I'll be there Go dey cuddle and wrap you like Sarkodie, kodie For your body baby Gba ko jẹ, ko jẹ No be poison Gba ko jẹ, ko jẹ Anytime wey you call baby I'll be there Go dey cuddle and wrap you like Sarkodie, kodie Yeah Awọn te mi ni ti Gaza, ehn We dey on deck, ay Mo ti fresh, I
be giran, I
be condemn, yeah Anywhere wey I
dey, I
keep it hundred, yeah Awọn tan ba ro'bi si mi wọn ni bọ n
bẹ, no Jọ, jọ, jọ, nobody badder, ma lọ kọ Fish plenty for ocean, my session be like marọkọ I
go, I
go dull you kẹ That one na ọrọ pawpaw Can't you see wetin you carry baby bo se rọpọpọ If I
dey coma and you want sugar I
go rọkun ni I
go kiboroki giri, I
go keep your company Ẹ̀ja lo wa ninu sardine, ko yẹ ko ma sọ fun mi No you want me to give you ratata when you trouble me Trouble me, trouble me Why you too dey trouble me? You know say me I
no normal nobody fit couple me Make we go, go do ratata Baby come to me Ọmọ to fẹ la mi pọ Oloun ma jẹ kan mu mi O
ya make we jinga (Jinja) Make we jinja, jinja oh We gollow your lead You be leader, leader oh Any kele carry something wey dey hinder oh Hinder But your own is bigger oh Jinja Make we jinja, jinja oh We gollow your lead You be leader, leader oh Any kele carry something wey dey hinder oh But your own is bigger oh Make I
put am for your body, baby Gba ko jẹ, ko jẹ No be poison Gba ko jẹ, ko jẹ Anytime wey you call baby I'll be there Go dey cuddle and wrap you like Sarkodie, kodie For your body baby Gba ko jẹ, ko jẹ No be poison Gba ko jẹ, ko jẹ Anytime wey you call baby I'll be there Go dey cuddle and wrap you like Sarkodie, kodie Gba ko jẹ Gba ko jẹ I'll be there Sarkodie, kodie (Yo eskeez kill the
riddim and buss it) Gba ko jẹ Gba ko jẹ I'll be there Sarkodie, kodie
完毕