音效
界面
难度等级
口音
界面语言
1
和/或在社交方面支持我。网络:
Mukulu
(专辑: Unruly - 2023)
[Rema:] Your baby no reach my baby Dey play, ọmọ, dey play hmm Body calling na wahala oh Calling Mayday oh Salide, mademoiselle Ah, Imade oh, oh She don muzz me oh, hmm You sabi wetin you dey do You dey make me dey mukulu, mukulu, mukulu Mukulu, mukulu, mukulu Say you sweet pass kununu, knununu, kununu Kununu, knununu, kununu Day by day you dey burst my bolo-bolo oh You got me like woah woah woah ah You feel am abi hmm-hmm-hmm You sabi ladder abi oya climb am, hmm The
thing e
dey make your leg it wiriri oh E
dey wiriri oh [Olamide:] Been a
long time wey you see a
real G
Wey go hold you down, wey knock you off your feet Omotena I
love you can't you see E
be me wey dey yarn, it's not the
Hennessy The
way you sangalow the
other day How's a
man gonna try and look the
other way Give my life up if you want to run away I
go follow you no need to shalaye oh Kilofe? Girl I
want to be there The
way I
go dey lay the
pipe you go dey fear You go confirm am say the
bad man truly care If you gbemidebe mo ma le lulu bẹ Ego jim jim weh go make your misery end You know I
get the
gin and I
no kuku send And as long as you are making that booty bend When I
knock on your door na that one be the
gehngehn [Rema:] You sabi wetin you dey do You dey make me dey mukulu, mukulu, mukulu Mukulu, mukulu, mukulu Say you sweet pass kununu, knununu, kununu Kununu, knununu, kununu Day by day you dey burst my bolo-bolo oh You got me like woah woah woah ah You feel am abi hmm-hmm-hmm You sabi ladder abi oya climb am, hmm The
thing e
dey make your leg it wiriri oh E
dey wiriri oh [Olamide:] You go call me ole ajibole the
way I
skiboro And you no go need any love doctor Emi ma gbọ ọmọ lọ Oya Abella danger with the
tatashe This you body too spicy like ayamashe Know you want something new and not the
cliche Oya kashe come and defend your cache No do garaje Kilofe? Girl I
want to be there The
way I
go dey lay the
pipe you go dey fear You go confirm am say the
bad man truly care If you gbemidebe mo ma le lulu bẹ Ego jim jim weh go make your misery end You know I
get the
gin and I
no kuku send And as long as you are making that booty bend When I
knock on your door na dat one be the
gehngehn [Rema:] You sabi wetin you dey do You dey make me dey mukulu, mukulu, mukulu Mukulu, mukulu, mukulu Say you sweet pass kununu, knununu, kununu Kununu, knununu, kununu Day by day you dey burst my bolo-bolo oh You got me like woah woah woah ah You feel am abi hmm-hmm-hmm You sabi ladder abi oya climb am, hmm The
thing e
dey make your leg it wiriri oh E
dey wiriri oh
完毕