音效
界面
难度等级
口音
界面语言
1
和/或在社交方面支持我。网络:
Hardcore
(专辑: Unruly - 2023)
Yo eskeez kill the
riddim and buzz iy Mo wọle pelu fresh Fine boy looking really sharp All the
girls don wet bipe won shi tap These niggas don't really know me why dem dey cap Na the
shayo we dey buy dey make dem dey lap Rich young and wild and I
get skuri Came in with the
gang and I
wear hoodie Way back mo ma n
ge punk bi Muri Swag mi ti change loshe dabi pe o
mọ mi ri Spend money, blow money, jo falala All the
girls in the
club say dem wan fallala The
man back to the
crib and dem want swallala Dem want take RnB go spoil my own galala, hmm Come here masun ma fa la la All the
boys wey dey for that corner wọn se'arawa Kosi dike dike but a'n dig arawa Ka ma ja kamajalingo dey taraba Hmm, Mama Bring that thing over to dada This is more than a
standard This is hardcore ọmọ nobody badder You can be my queen alexandar Kini to pọn sẹ́yin issa banga Emi l'owo lọwọ timo fẹ squander Yebariba kileleyi issa banga Yepa, yeba Kileleyi? Ileka You dey chop better You dey Lem tight See ikebe, see tigh Inawo Don't do me subudabadubu Mo fẹ ma fo si lara biti shakazulu, hmm Kamaga, kamakuru Kama lalakipo, kama kasabubu Spend money, blow money, jo falala All the
girls in the
club say dem want fallala The
man back to the
crib and dem want swallala Dem wan take RnB go spoil my own galala, hmm Come here masun ma fa la la All the
boys wey dey for that corner wọn se'arawa Kosi dike dike but a'n dig arawa Kamaja kamajalingo dey taraba Hmm, Mama Bring that thing over to dada This is more than a
standard This is hardcore ọmọ nobody badder You can be my queen alexandar Kini to pọn sẹ́yìn issa banga Emi l'owo lọwọ timo fẹ squander Yebariba kileleyi issa banga
完毕