音效
界面
难度等级
口音
界面语言
1
和/或在社交方面支持我。网络:
Currency
Jiggy Shout out to my mummy Adura won lo n
cover me If you get a
problem call God oh If you get business holla me Everybody wanna take but nobody wanna give Omo we living inna jungle, oh no If you get a
problem call God oh (If you get a
problem) If you get business holla me Normally Awon omoge wan mi normally No even bother me Only thing I
want right now is the
Pounds and Dollar (Pounds and Dollar) More money, more money Bigi money, money, currency Mae nobody bother me Only thing I
want right now is the
Pounds and Dollar Awon press ti ma fun ni gains ni 2023 por, ę ti gba update (She ti gbo?) Tan ba lo hate, won ma suffocate Ma j'akara won, ma jubilate, ma tun celebrate (Oku yin) Dem angels in heaven chorusing it's my time It's one of a
kind and I've been through hell in this life Raised in the
jungle, used to the
wildlife Put a
thorough project, now I'm a
bad man Solder ę pęlu pain, pain pelu joy I
just wanted to be heard, sheb'emi na sha le n
gbo yi La hawla wala quwwata illa billahil aliyyil azim Now they can't stop the
boy Gbawo, gbawo, gbawo, gbawo Powo, powo, powo, powo Fawo, fawo, fawo, fawo Jawo, jawo, jawo, jawo Lawo, lawo, lawo, lawo Make e
wow, wow, wow Ka won enemies mawu mawu Sod'igo bi garu garu Normally Awon omoge wan mi normally No even bother me Only thing I
want right now is the
Pounds and Dollar (Pounds and Dollar) More money, more money Bigi money, money, currency Mae nobody bother me Only thing I
want right now is the
Pounds and Dollar She'boluwa lon sho mi Many things dey happen for my city, oh na Many of my guys don ban mi Opolopo lo shi wa lęwon, oh la No be today, no be today I
wish I
know then everything I
know now, sho ye? But if you know me, you go know say I'm a
very bad guy on a
low, oh la Normally Awon omoge wan mi normally No even bother me Only thing I
want right now is the
Pounds and Dollar More money, more money Bigi money, money, currency Mae nobody bother me Only thing I
want right now is the
Pounds and Dollar Sha, jonza Sha, sha Shabalistica
完毕