音效
界面
难度等级
口音
界面语言
1
和/或在社交方面支持我。网络:
Ifeoma
Kilamiti burst down back up & whine slow Kripo, Dj Sean K
Boy Oxlade oh, Oh Na Na Kilamiti burst down back up & whine slow I
go like put you in a
bando Cause you sweet like gelato (maranma for you) I
want to give you kind of love wey you never see before And if them tell you say I
get girlfriend Omo Na before before, rrrrrr last year E
no easy Omo to dey fall in love But as I
don choose you, I
go try my best to place no one else above you baby For a
long time I've been searching for a
girl like you I've been searching and searching Fi a
long time I've been looking for a
girl like you I've been looking very wide Oya bo sinu mito Wetin you carry Na overload Oya come to the
center Make you whine that your korodo Oya bo sinu koro Make I
sample your overload If you give me your medicine o
Make you no give me overdose Look at my Ifeoma, yo yo Ifeoma Everything maranma, yo yo maranma for you Look at my Ifeoma oh oh, yo yo Ifeoma Everything maranma, yo yo maranma for you Kilamiti burst down back up and whine slow Cause you sweet like gelato And I
go like put you in my gallardo Come in the
front and back up & whine slow I
go like put you in a
bando Cause you sweet like gelato And I
go like put you in my gallardo For a
long time I've been searching for a
girl like you I've been searching and searching Fi a
long time I've been looking for a
girl like you I've been looking very wide Oya bo sinu mito Wetin you carry Na overload Oya come to the
center Make you whine that your korodo Oya bo sinu koro Make I
sample your overload If you give me your medicine o
Make you no give me overdose Look at my Ifeoma, yo yo Ifeoma Everything maranma, yo yo maranma for you Look at my Ifeoma oh oh, yo yo Ifeoma Everything maranma, yo yo maranma for you
完毕