音效
界面
难度等级
口音
界面语言
1
和/或在社交方面支持我。网络:
Why?
Ọja ọja ọja daddy Ọja daddy, Alaga Ibilẹ Oxlade If I
give you love and I
no get money (Ṣe you no go run away) And if I
first carry you ka lọ j'aye foreign (Ṣe you no go lọ Malaysia) Ọmọ me I
don tire for this thing called love (Ṣe you no go run away) Ṣe you no go run away o
(Away o) Cuz ọmọge me I
don try (I don try try try) I
wonder would you be mine (Would you be my bride) Oh baby I
don try (I don try try try) Lot of my friends dey ask me why Say na you I
choose o
why, why why why I'll give you so much loving, wa sọ pe o
ti to Na you dey make my heart dey go kpokpodikpo Colour love sun mo red bi zobo, no be pito My head correct, I
sabi I
no dey repeat o
Ṣe you no go run go Malay, don't run away Ifẹ ti mo ni si ẹ ko ṣe farawe Many many blessings wey go soon come my way We can take some time off then we go far away Ma nawo le ẹ lori ,
I'll spend the
bundle To ba di nighttime a
wa ja kungfu Mo ma caress and rub ẹ enough Ma wa gbe baba-dudu jade Djim Hunsoo If I
give you love and I
no get money (Ṣe you no go run away) And if I
first carry you ka lọ j'aye foreign (Ṣe you no go lọ Malaysia) Ọmọ me I
don tire for this thing called love (Ṣe you no go run away) Ṣe you no go run away o
(Away o) Cuz ọmọge me I
don try (I don try try try) I
wonder would you be mine (Would you be my bride) Oh baby I
don try (I don try try try) Lot of my friends dey ask me why Say na you I
choose o
why, why why why Hẹhẹ, gbọ na O
jẹ tẹle Road Safety ko le mọna Cuz to talk the
truth, you bad for real ọmọ Ọrọ di Tupac me and my girlfriend lọmọ I
would love to love to love you But we no go comot ijọba n
ṣe curfew O
ya facetime me tell me what you up to Ki n
wa farabalẹ gbọ ẹ, mo n
sip from bottle Ma nawo le ẹ lori, I'll spend the
bundle To ba di nighttime a
wa ja kungfu Mo ma caress and rub ẹ enough Ma wa gbe baba-dudu jade Djim Hunsoo If I
give you love and I
no get money (Ṣe you no go run away) And if I
first carry you ka lọ j'aye foreign (Ṣe you no go lọ Malaysia) Ọmọ me I
don tire for this thing called love (Ṣe you no go run away) Ṣe you no go run away o
(Away o) Cuz ọmọge me I
don try (I don try try try) Ki lo fẹ ṣẹlẹ, Ki lo fẹ happen? Ki lo fẹ ṣẹlẹ?
完毕