音效
界面
难度等级
口音
界面语言
1
和/或在社交方面支持我。网络:
Abobi
(专辑: WORLD BEST - 2023)
Rumuokoro don catch fire Last night I
was walking on the
road When they shoot the
man and shoot him tyre Ikorodu don catch fire As I
dey waka I
dey see one man when be say dem shoot Wey dey carry kaya The
Baba carry kaya Soldier go, solider come Barrack no dey run Kill by a
gun, you'll die by a
gun How you go feel at the
point of no return 'Nuff men dead under the
sun Na so them kill the
innocent man Innocent man get paddy man Paddy man vex turn Taliban Taliban run the
whole town down Dem don kill Abobi eh Don kill Abobi Na who kill Abobi Who kill Abobi Abobi Abobi eh Dem don kill Abobi Don kill Abobi Na who kill Abobi Who kill Abobi Abobi Abobi eh Fire, fire, fire Fire Fire, fire, fire Fire Fire, fire, fire Fire Fire, fire, fire Fire Ose mi bipe, gbim gbim My full body dey gbim gbim My body do me, gbim gbim Obodo delu jim jim Onyeoma na jim jim I
carry my thing jim jim From Rumola to Agidingbi Everywhere just dey gidigidi Delu Ma jim jim I
carry my shoe gbimgbim Mama sef dey gbimgbim Papa sef dey gbimgbim Abobi no dey find trouble E
no dey find trouble He just wan bubble Family man wey dey struggle Abobi no dey find trouble E
no dey find trouble He just wan bubble Family man wey dey struggle Oh, oh, oh Dem don kill Abobi Don kill Abobi Na who kill Abobi Who kill Abobi Abobi Abobi eh Dem don kill Abobi eh Don kill Abobi Na who kill Abobi Who kill Abobi Abobi Abobi eh Fire, fire, fire Fire Fire, fire, fire Fire Fire, fire, fire Fire Fire, fire, fire Fire
完毕