音效
界面
难度等级
口音
界面语言
1
和/或在社交方面支持我。网络:
Ojemba
Oluwa cover me o
Man no fit be God o
They wan make I
slow down o
But I
no go look back o
Ọ kwa Chukwu na-enye o
E
dey sweet me for belle o
Ife ọ sọlụ fa mebe o
Abụkwa m
ojemba enwe ilo God cover me for my front and my back o
(Ojemba enwe ilo) U
wish me to fall, I
go jump, I
go pass o
(Ojemba enwe ilo) Chasing the
bag, ife anyị na-achọ bụ ego mbute (Ojemba enwe ilo) No weapon fashion against me shall prosper o
(Ojemba enwe ilo) This little light of mine o, I'm gonna let it shine o
See wetin God don design o
(Ojemba enwe ilo) This little light of mine o, I'm gonna let it shine o
See wetin God don design o
(Ojemba enwe ilo) If I
fall, I
rise, I
got my eyes set on the
prize You know say shoe get size And all my shoes na designer Heavy is the
head wey dey carry the
crown Omo, my shoe no go fit any man Even if I
dey for dungeon or underground Oluwa cover me anytime And if you snooze, you collect And if you loose, dem forget you, my guy, you go quench So many goons for my set Many goons wey dey para Wey dey zazu for the
bench o
We can't stop, we carry shinning armor On our way to Zion All my guys them be Lion Mo ti ya wan God cover me for my front and my back o
(Ojemba enwe ilo) Obstacle come, I
go jump, I
go pass o
(Ojemba enwe ilo) See, no looking back, ife anyị na-achụ bụ ego mbute (Ojemba enwe ilo) No weapon fashion against me shall prosper o
(Ojemba enwe ilo) Anyị ga na-eje eje, na-abata abata o, ewoo (Ojemba enwe ilo) And fa ya na-akụ aka ma anyị bata abata o, ewoo (Ojemba enwe ilo) Gwa onye na-ewe iwe, ya belụ ebelụ, ewoo (Ojemba enwe ilo) No weapon fashion against me shall prosper o
(Ojemba enwe ilo) This little light of mine o, I'm gonna let it shine o
See wetin God don design o
(Ojemba enwe ilo) This little light of mine, I'm gonna let it shine o
See wetin God don design o
(Ojemba enwe ilo)
完毕