音效
界面
难度等级
口音
界面语言
1
和/或在社交方面支持我。网络:
Amina
(Vibez) (Mavins) [Rema:] Tell me if you're available Me I
wan link you girly oh Me I
no fit dey solo-lo Make we run our thing on the
low Amina oh-ah Amina Say na you wey dey ginger me now Amina oh-ah Amina Say na you wey dey ginger me now ah Tell me if you're available Me I
wan link you girly oh ('Ly oh) Me I
no fit dey solo-lo (Solo) Make we run our thing on the
low Amina oh-ah Amina (Ah, ah) Say na you wey dey ginger me now (Ah, ah) Amina oh-ah Amina (Mia) Say na you wey dey ginger me now ah [Ayra Starr:] Mhm Big bag, big vibes, big cheques I
kon wear knickers I
wear my Jimmy Choo, drink booze With my goons and sip on liquor Pull up in a
Rover So fine dem go shout Jehovah (Hey) Mm, the
money I
dey chase am (Hey) [Rema:] Ewiriwiriweriye Hey, ewiriwiriweriye Fine girl asempete Come baby girl malo nogede Spekele, spekele (Ahh) Why you dey from I
go knack you ogede You go feel my thing inside your belle Tell me if you're available Me I
wan link you girly oh Me I
no fit dey solo-lo Make we run our thing on the
low Amina oh-ah Amina Say na you wey dey ginger me now Amina oh-ah Amina Say na you wey dey ginger me now ah Killy me, killy me (Hmm) Girl you fit killy me (Killy me with body) Ki-killy, ki-killy (Huh) Ki-killy, ki-killy (Hm egbami) Accident e, accident e
(When you jam me) I
sabi vulcanizer wey go pump your tyre, na me (Bayanni) [Bayanni:] Ekelebe don burst oh Kuku kill me, kuku kill me oh E
be you I
wan chop oh They wan see me Them no fit reach oh Wait na, wait na E
be you I
dey chase na, chase na Girly make I
hold your waistline, hm, yeah [Crayon (Rema):] Girly be my akanchwa Come make I
chop you like ofe sala (Ha) Your body na raise to power (Ha) Come make I
give you the
shower (Ha) When I
pull up in the
club with me guys So you know say we fresh like bawa (Ha) O
girl you dey make me dey mental (Yeah) Shebi I
dey make you dey mara (Ha) [Rema:] Tell me if you're available Me I
wan link you girly oh ('Ly oh) Me I
no fit dey solo-lo (Solo) Make we run our thing on the
low Amina oh-ah Amina (Ah, ah) Say na you wey dey ginger me now (Ah, ah) Amina oh-ah Amina (Mia) Say na you wey dey ginger me now ah [DJ Big N:] Here we go, yeah This one goes out to the
special ladies You're beautiful You're nicely made And that's facts
完毕