音效
界面
难度等级
口音
界面语言
1
和/或在社交方面支持我。网络:
Trouble Maker
(专辑: RAVAGE - 2023)
Another banger! How many dues wey the
boy don pay? How many insult I
go take? Address your shit like I'm Jahgo I've been like this straight from the
get go I
no dey take eye see loose bread If you miss your show you know say me I
go take am Up my money 'cause your promoter desperate Make una no vex na my money be my mandate Ọmọ many my country people eye red o
My eye red for the
green that's yellow Some call me hybrid, some call me hollow Keep who I
really be on a
low low Day and night all my guys dey hustle Every penny dey touch my circle I
dey pest my opps, make them restless on schedule Dem say I
be trouble maker I
go disturb everybody Leave me, leave me, leave me, make I
do my own ọmọ no judge me Make you sef reason E
be better say they no call me nobody I
go still pass everybody even though say una use extra sheet Una dey kpakorokpa, I
dey kpakurokpa You better relocate I
dey come closer Even if na red I
go tackle o
Ṣebi na vex you go vex Ọmọ were me I
no dey talk but try me first Better save your money, this game no be by best dressed Bought my first land since I
was 17 You know steady grinding Nothing wey you go show me wey go really surprise me Ọmọ many my country people eye red o
My eye red for the
green that's yellow Some call me hybrid, some call me hollow Keep who I
really be on a
low low Day and night all my guys dey hustle Every penny dey touch my circle Ọmọ I
dey pest my opps, make them restless on schedule Dem say I
be trouble maker I
go disturb everybody Leave me, leave me, leave me, make I
do my own ọmọ no judge me Make you sef reason E
be better say they no call me nobody I
go still pass everybody even though say una use extra sheet Dem say I
be trouble maker I
go disturb everybody Leave me, leave me, leave me, make I
do my own ọmọ no judge me Make you sef reason E
be better say they no call me nobody I
go still pass everybody even though say una use extra sheet
完毕