音效
界面
难度等级
口音
界面语言
1
和/或在社交方面支持我。网络:
DND
(专辑: RAVAGE - 2023)
Uno, dos, tres (Banger) P
Another banger Mo tun ti de, la ti dagbo ru, o
ṣe Me wey be werey Oya, gawu oh, gawu Shey you no dey see say I
just drop gbedu, ayy? Them talk say no be me be H-I-M, okay na You go come tell me na who oh, na who Make humility no go turn me malu (Malu, malu) Because if I
talk one they go wan swallow me, ayy Shey I
wan good, shey I
wan bad? Shey I
wan real, shey I
wan fake? (Me I
no do again) Oya see wins, now they wan shallow wins, say They wan dey bully me, omo, I
don too calm Talk my shit right up in your face, me I
no dey shake I
don do too much Ps and Qs, right now, I
go put you on DND Keep your eye sharpen because e
get as you go move around me wey you fit end up for DND I
dey waka without security because I
shucking one shakabula inside my GLE Ayy, o
ṣe oh, o
wan bi (Even egbon dey collect DND) Baba wọn E
sure for me my confidence no rely on any number one Too many solo hits, una go dey call me Solomon Girls dey chew gum, because they sabi say I
be idan Omo make I
no too talk, make I
sofree sit-down Because if I
talk one they go wan swallow me, ayy (Ayy) Shey I
wan good, shey I
wan bad? Shey I
wan real, shey I
wan fake? (Me I
no do again) Oya see wins, now they wan shallow wins, say (Ayy-ayy) They wan dey bully me, omo, I
don too calm (Don too calm) Talk my shit right up in your face, me I
no dey shake I
don do too much Ps and Qs, right now, I
go put you on DND Keep your eye sharpen because e
get as you go move around me wey you fit end up for DND I
dey waka without security because I
shucking one shakabula inside my GLE Ayy, oshey oh, o
wan bi Even egbon dey collect DND I
don do too much Ps and Qs, right now, I
go put you on DND Keep your eye sharpen because e
get as you go move around me wey you fit end up for DND I
dey waka without security because I
shucking one shakabula inside my GLE Ayy, oshey oh, o
wan bi (Even egbon dey collect DND) P
完毕