Jo
(专辑: Rave & Roses - 2022)
Another banger Oya baby jo-jo-jo-jo-jo Jo-jo-jo-jo-kijo Baby girl you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho I'm in love with my African woman, Angelique Kidjo Me I
don tell my mama say na you be my wife o
Hmm, Omotola you dey boost my dada Woah-woah-woah-woah I
like it when you dey call me dada Woah-woah-woah-woah Other girls they dey bu bu ga ga Woah-woah-woah-woah Only you be my baby pana Woah-woah-woah Where you dey o
When I
dey call your phone You no dey pick my call Baby wetin your friends don talk Shey na because I
be star dem talk say I
dey get many girls Me I
no go lie I
dey get but baby na you I
choose Come baby Juma gimme sugar, you dey gimme sugar Plenty calories dey for your sugar o
hmm Come baby Juma gimme sugar o
ginger You dey pull my trigger Jo-jo-jo-jo-jo Jo-jo-jo-jo-kijo Baby girl you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho I'm in love with my African woman, Angelique Kidjo Me I
don tell my mama say na you be my wife o
Hmm, no mind them all of them they go deceive you o
Hmm, if I
tell you say I
love you baby dey believe me o
Hmm, they dey use corner eye all of them they dey jealous you o
Hmm, if I
give them chance all of them they go dey rush me o, dey rush me o
(Tell me why you con dey vex for me o) Baby no dey vex for me o
Anytime wey you dey vex I
go give you muah I
go give you Mmm hmm Obianuju (This you love na juju, juju, juju) Oya baby jo-jo-jo-jo-jo Jo-jo-jo-jo-kijo Baby girl you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho I'm in love with my African woman, Angelique Kidjo Me I
don tell my mama say na you be my wife o
Hmmm Obianuju Say this love is true You dey make me do like fool Hmm Hm Obianuju Hm this love is true You dey make me do like fool