音效
界面
难度等级
口音
界面语言
1
和/或在社交方面支持我。网络:
If E Happen For Lagos
If you no know big man, you never know person You no shine your eyes, you never see something You never party for eko, omo you never do nothing Government na yawa, dem no Dey do nothing Na so dem waka, waka, waka Everybody searching for the
answer The
matter, matter, matter If you ask me, who I
go ask am Omo Wetin Dey pa pa pa Governor talk say na federal The
same reason why the
rich is getting richer na the
reason why poor man still Dey japa If e
happen for Lagos Make e
Dey inside Lagos And as e
happen for Lagos Make e
Dey inside Lagos If you no know big man, you never know person You no shine your eyes, you never see something You never party for eko, omo you never do nothing Government na yawa, dem no Dey do nothing Gats keep am on a
low Eyes on my money gats keep am on the
low Cuz gidi gidi gada gada no Dey win fight So we bring the
fire brother me I
can't shout Shey cos you see me in a
Bentley You want to friend me, just to end me Shey na my fault say God Dey bless me Na so dem waka, waka, waka Everybody searching for the
answer The
matter, matter, matter If you ask me, who I
go ask am Omo Wetin Dey pa pa pa Governor talk say na federal The
same reason why the
rich is getting richer na the
reason why poor man still Dey japa If e
happen for Lagos Make e
Dey inside Lagos And as e
happen for Lagos Make e
Dey inside Lagos If you no know big man, you never know person You no shine your eyes, you never see something You never party for eko, omo you never do nothing Government na yawa, dem no Dey do nothing
完毕