音效
界面
难度等级
口音
界面语言
1
和/或在社交方面支持我。网络:
Get It Together
[Verse 1
Paul Okoye:] Proper planning na him dey save No go do mistake Dem go tell you say eya brother Your days will be shining your future great Brother no story oh, make you no regret, eya If na to celebrate You go plan am well If na your planning day Na so you go run away So come make you gum body With your baby boo Seat down and discuss am well Like you suppose to do [Chorus:] Cause the
people wey sabi na dem wey dey plan well oh Na dem wey dey plan well oh The
people wey sabi na dem wey dey plan well oh Na dem wey dey plan well oh For you wey no sabi oya come make we yarn well oh Oya come make we yarn well [Bridge:] Like this, like that Like this, like that Oya get it together Plan well oh, oh oh oh [Verse 2
Tiwa Savage:] This thing wey you dey talk oh E
dey sweet my body Dey totori my belle oh, oh oh oh eh Na woman wey sabi Na hin go plan well oh And she go find the
one wey go gel for her body If na our wedding day We go plan am well If na our planning day Na so we go run away So make we join body, my baby boo Make we discus am well oh Like we suppose to do [Chorus:] Cause the
people wey sabi na dem wey dey plan well oh Na dem wey dey plan well oh The
people wey sabi na dem wey dey plan well oh Na dem wey dey plan well oh For you wey no sabi oya come make we yarn well oh Oya come make we yarn well [Bridge:] Like this, like that Like this, like that Oya get it together Plan well oh, oh oh oh [Verse 3
Paul Okoye:] Who no know go know Who no know go know Wetin be the
lesson Planning na the
blessing E
go help you dey manage money Dey manage money E
go help you to manage your time and attention [Both:] Get it together you need to know We need to talk am oh Get it together make we dey go Eh lelele If na to make money We go plan am well If na our planning day Na so we go run away So make we join body my baby boo Make we discus am well oh Like we suppose to do [Chorus:] Cause the
people wey sabi na dem wey dey plan well oh Na dem wey dey plan well oh The
people wey sabi na dem wey dey plan well oh Na dem wey dey plan well oh For you wey no sabi oya come make we yarn well oh Oya come make we yarn well [Bridge:] Like this, like that Like this, like that Oya get it together Plan well oh, oh oh oh
完毕