Don't Be A Baby
(专辑: Tequila Ever After - 2023)
Whine for your money, don't be a
baby Dirty Diane don't be a
baby Whine fi yah daddy, don't be a
baby Out in Miami don't be a
baby Whine for your money, don't be a
baby Dirty Diane don't be a
baby Whine fi yah money, don't be a
baby Out in Miami don't be a
baby No cannabis but mo jogor Pon di replay, play my tune make we turn up (Gaddem) No go dey doubt like Thomas I
be the
lead when I
move you follow Sho mo pe mo ni fe re o
I
no dey see tele o
(Ooh) I
no dey do anything wey go try to bother mi So make nobody never, never, never worry me Olopa limme limme wetin I
do Cos I
pull up in a
Benz Won ni o
she yahoo Omo jeje I
no dey do ashawo And I
no be one of them wey dey do Ojoro 10/10 like sweet asaro And nobody badder, badder, badder (Janmo) I
no dey do anything wey go try to bother mi So make nobody ever ever worry me, eh Whine for your money don't be a
baby Dirty Diane don't be a
baby Whine fi yah Daddy don't be a
baby Out in Miami don't be a
baby Whine for your money don't be a
baby Dirty Diane don't be a
baby Whine fi yah Daddy don't be a
baby Out in Miami don't be a
baby O
jabo Kofo Ehn ehn o
Se jeje no rush Ehn ehn o
Tempted to touch Ehn ehn o
Shey I
dey enter ya eye I
go give you some Yawa go burst Ehn ehn o
Kelemute kelemute Ehn ehn o
Yekeleba Ye Make you go check my record I
no dey do wayo Olopa limme limme wetin I
do Cos I
pull up in a
Benz Won ni o
she yahoo Omo jeje I
no dey do ashawo And I
no be one of them wey dey do Ojoro 10/10 like sweet asaro And nobody badder badder (janmo) I
no dey do anything wey go try to bother mi So make nobody ever ever worry me Whine for your money, don't be a
baby Dirty Diane don't be a
baby Whine fi yah daddy, don't be a
baby Out in Miami don't be a
baby Whine for your money, don't be a
baby Dirty Diane don't be a
baby Whine for your money, don't be a
baby Out in Miami don't be a
baby