Not My Problem
(专辑: Tequila Ever After - 2023)
Not my problem Na your problem Se I
no dey satisfy you 24/7 I
dey ride I
don tey wey beside you Baby no make I
remind you Sey my love is the
sweetest, nah, you can't deny boo Na you say AG baby o I
go carry your baby Ah, ah No be one of your word oh I
dey true you dey parọ o
You dey play with my mind o
Dey turning my head like merry-go-round o
You dey go back and forth o
Say I
am the
one but you choosing yourself o
Wahala o
Today you wan stay, tomorrow you wan go No get control, my heart breaks slow Baby I
no beg you if you wan go Coz it's not my problem I
no go wait for you to see I'm not your option I
no wan hear story see it's your problem I
no go hold you down, if you show me doubt na your problem Ọmọ it's your problem, your problem, oh, oh Girls plenty, plenty Why you come dey play like say I
be your ọbọlọ o
Eye don detty, detty Wetin you dey do me onyi mi l'ọpọ lọ o
I
no blame you no be your fault o
Na me go find love o
instead money See, one tear drop I
no dey owe you Baby if you leave me onto the
next now now You dey play with my mind o
Dey turning my head like merry-go-round o
You dey go back and forth o
Say I
am the
one but you choosing yourself o
Wahala o
Today you wan stay, tomorrow you wan go No get control, my heart breaks slow Baby I
no beg you if you wan go Coz it's not my problem I
no go wait for you to see I'm not your option I
no wan hear story see it's your problem I
no go hold you down, if you show me doubt na your problem Ọmọ it's your problem, your problem It's not my problem I
no go wait for you to see I'm not your option I
no wan hear story se it's your problem I
no go hold you down, if you show me doubt na your problem Ọmọ it's your problem, your problem, oh, oh