音效
界面
难度等级
口音
界面语言
1
和/或在社交方面支持我。网络:
Where I Come From
Pah pah pah pah pah... Where I
come from, nobody go pay ransom Where I
come from E
be like sey nobody dey care oh my God Where I
come from, people dey try Phantom Pikin dey fly to London But I
tell you If you try you go taya oo Where I
come from Dem no fit talk people matter That be why Me I
no dey go church oo My bible for my chest oh I
be my own pastor Lomi ee lomi Ibe like I
dey dream I
no wan wake up Lomi ee ami Lomi ee lomi Wetin man no see before Lomi ee lom, pah pah pah Life is a
war, I
no wan fall I
say oh baba God Help me break this wall I
know life is a
war, I
no wan fall I
say oh baba God Help me break this wall Where I
come from Many problem dey oo I
say no food for table Before evening we crack our brain ooh Where I
come from Okada be our transport Trotro station be our airport We no get Visa, so how we go fly oo Where I
come from E
be who you know oo And where I
come from Nobody knows, nobody knows tomorrow Lomi ee lomi Ibe like I
dey dream I
no wan wake up Lomi ee ami Lomi ee lomi Wetin man no see before Lomi ee lomi, pah pah pah Life is a
war, I
no wan fall I
say oh baba God Help me break this wall I
know life is a
war, I
no wan fall I
say oh baba God Help me break this wall Where I
come from, nobody go pay ransom Where I
come from Ibe like sey nobody dey care oh my God Where I
come from, people dey try Phantom Pikin dey fly to London But I
tell you If you try you go taya oo Lomi ee lomi E
be like I
dey dream I
no wan wake up Lomi ee ami Lomi ee lomi Wetin man no see before Lomi ee lomi, pah pah pah Life is a
war, I
no wan fall I
say oh baba God Help me break this wall I
know life is a
war, I
no wan fall I
say oh baba God Help me break this wall
完毕