音效
界面
难度等级
口音
界面语言
1
和/或在社交方面支持我。网络:
Angelina
(专辑: Simisola - 2017)
Oh no; oh no, oh no Where you dey since yesterday eh eh? I
find you go Angelina place She say you dey with another babe I
see say you don start again You carry one girl, I
lerrit go (oh oh oh ohhh) You carry two girl, I
say okay You want dey carry am go; no be so I'm gonna have to let you go Cause' I
don't want another Angelina I
remember you with Angelina Wetin my eye see with Angelina I
no want see am again Oh no; I
no want another Angelina You do me strong thing with Angelina Wetin my eye see with Angelina I
no want see am again Oh no; oh no, oh no Oh no, oh no Who be that wey dey call your phone? You think say me I
no know oh You save her number as Panel Beater Ah, when I
know say na Carolina (Carolina) You carry one girl, I
lerrit go (oh oh oh ohhh) You carry two girl, I
say okay You want dey carry am go; no be so I'm gonna have to let you go Cause' I
don't want another Angelina I
remember you with Angelina Wetin my eye see with Angelina I
no want see am again Oh no; I
no want another Angelina You do me strong thing with Angelina Wetin my eye see with Angelina I
no want see am again Oh no; oh no oh, no no no no no no no no Can you hear me? Oh no, no oh oh, no no no no Eh aih; if you say you want follow all the
babes for the
area (Ah ah ah ahhhh) Make you follow them, I
don't care (oh) No be me oh you go kill oh So, I
really got to let you go Cause' I
don't want another Angelina I
remember you with Angelina Wetin my eye see with Angelina I
no want see am again Oh no; I
no want another Angelina You do me strong thing with Angelina Wetin my eye see with Angelina I
no want see am again Na your fault oh, why you mess around Angelina I
don't know how you let me down Angelina Oya, carry your wahala go oh Angelina I
no want see am again I
don try, no be small thing oh Angelina Angelina, you can have him oh Angelina Wetin you do me with Angelina I
no want see am again Oh no oh; oh no, oh no Oh no ohh
完毕