No Joy
(专辑: TBH (To Be Honest) - 2022)
Some people no get joy Dem wan talk you up for your front Gon fuck you up when you turn around Ohh Some people no get joy Anytime you come for me I
know misery loves company But no be me you go take shine oh I
know how the
thing dey go When I
hear noise me dey turn am low Here for the
business, not for the
show (For the
business, minding my business eh) If you really really no mad Why you so happy when another man sad Na Instagram give you this kain mind Fuck all the
fuck all the
people wey no get joy Anyway anyway I'm getting on Thank God say man no be God oh Anyway I'm getting on No stopping this train wey dey run o
Fuck all fuck all the
people wey no get joy No joy, no joy, no joy, no joy ,
no joy no joy Fuck all the
people wey no get joy You see bad news you dey jubilate Bad belle don dey accumulate When Baba God make person great o
Even enemies celebrate o
yeah As I
face my front, make you face your own Na the
koko Adura mama mi a
ma gba, Iya mi spiri koko Oh no, when I
hear noise me dey turn am low Here for the
business, not for the
show For the
business minding my business eh If you really really no mad Why you so happy when another man sad Na Instagram give you this kain mind Fuck all the
fuck all the
people wey no get joy Anyway anyway I'm getting on Thank God say man no be God oh Anyway I'm getting on No stopping this train wey dey run oh Fuck all the
fuck all the
people wey no get joy Dem no get joy Fuck all the
people wey no get joy