Baddest Boy
(专辑: God Is Bigger Than Man - 2021)
Oh-ah Woah-woah-whoa, wah Escala, ayy, yah-yah Long time, long time I
dey mad over you Took me long time to get over you (get over you) Now, I
don man up Now, I
don strong Now, I
get chicks wey dem dey for London Now, I'm on chills Now, I
don know when I
get the
fine things When I
get the
Baddest boy Emi gan biggest boy Now, I
chikkylaka in my toy Fine boy l'omo gan Shey you no dey see say I
no get joy Now, I
no get joy Look am, dem dey call me baddest boy Ahh, baddest boy, yeah-yeah Baddest boy (baddest boy) Emi gan biggest boy Now, I
chikkylaka in my toy Fine boy l'omo gan Shey you no dey see say I
no get joy Now, I
no get joy Look am, dem dey call me baddest boy Ahh, baddest boy, yeah-yeah Shey you no dey fear face? Shey you say you get craze? Because I
gentle, you wan dey take space Shey you know I
get taste? (huh-uh-uh) You go chop Nigerian koboko Straight from Magodo O
ma ki'gbe "mor'ogo" Giddem, giddem, slow-slow Baddest boy Emi gan biggest boy Now, I
chikkylaka in my toy Fine boy l'omo gan Shey you no dey see say I
no get joy Now, I
no get joy Look am, dem dey call me baddest boy Ahh, baddest boy, yeah-yeah Baddest boy (baddest boy) Emi gan biggest boy (biggest boy) Now, I
chikkylaka in my toy Fine boy l'omo gan Shey you no dey see say I
no get joy Now, I
no get joy Look am, dem dey call me baddest boy Ahh, baddest boy, yeah-yeah You go chop Nigerian koboko Straight from Magodo (Magodo) O
ma ki'gbe "mor'ogo" Giddem, giddem, slow-slow Skiibii Mayana