音效
界面
难度等级
口音
界面语言
1
和/或在社交方面支持我。网络:
Baddest Boy (Remix)
Baddest Run check, oh ah Skiibii wo wo wo woah Bad belle lo po laye (Shekpe) Kehinde le joju Taiye (owh) Olohun ma gbe mi fun aiye OBO tii gbe won sare Who dey check am? (Men dey) Ton ba gbemu, we go reck am (Number) 7
David Bechkam And nothing fit to shake my mental Don't come close without permission Men dey, wey get the
money Nothing wey go gbe mi condition E'sho dey, I
no get Alumi Baddest boy Emi gan biggest boy Now, I
chikkylaka in my toy Fine boy l'omo gan Shey you no dey see say I
no get joy Now, I
no get joy Look am, dem dey call me baddest boy Ahh, baddest boy, yeah-yeah Baddest boy (baddest boy) Emi gan biggest boy Now, I
chikkylaka in my toy Fine boy l'omo gan Shey you no dey see say I
no get joy Now, I
no get joy Look am, dem dey call me baddest boy Ahh, baddest boy, yeah-yeah Shey you no dey fear face? Shey you say you get craze? Because I
gentle, you wan dey take space Shey you know I
get taste? (huh-uh-uh) You go chop Nigerian koboko Straight from Magodo O
ma ki'gbe "mor'ogo" Giddem, giddem, slow-slow Baddest boy Emi gan biggest boy Now, I
chikkylaka in my toy Fine boy l'omo gan Shey you no dey see say I
no get joy Now, I
no get joy Look am, dem dey call me baddest boy Ahh, baddest boy, yeah-yeah Baddest boy (baddest boy) Emi gan biggest boy (biggest boy) Now, I
chikkylaka in my toy Fine boy l'omo gan Shey you no dey see say I
no get joy Now, I
no get joy Look am, dem dey call me baddest boy Ahh, baddest boy, yeah-yeah You go chop Nigerian koboko Straight from Magodo (Magodo) O
ma ki'gbe "mor'ogo" Giddem, giddem, slow-slow
完毕