音效
界面
难度等级
口音
界面语言
1
和/或在社交方面支持我。网络:
State Of Emergency
You No one is gonna fight for you I
keep it real to the
game and I'm true They chop and carry go, dem no care about you I
fih ah bad to the
bone, you know that I'm true This city wey I
come from, they tanana They no dey gree, they no dey hear word, they parrarra No shark come dey make noise, drink paraga Cause even small boys don chop am like banana This city wey I
come from, they tanana They no dey gree, they no dey hear word, they parrarra No shark come dey make noise, drink paraga Cause even small boys don chop am like banana We no dey fear, we no dey send We no dey look face We no dey send anybody even though na disgrace Economy take all our money, dem put us for prison Dem want us to frustrate Ahhh No go dey yarn pata pata cause these boys no dey fear gun Ouuu We fear no man, we only fear God Ahhhh No go dey yarn pata pata cause these boys no dey fear gun Ouuu We fear no man, we only fear God No one is gonna fight for you I
keep it real to the
game and I'm true They chop and carry go, dem no care about you I
fih ah bad to the
bone, you know that I'm true This city wey I
come from, they tanana They no dey gree, they no dey hear word, they parrarra No shark come dey make noise, drink paraga Cause even small boys don chop am like banana This city wey I
come from, they tanana They no dey gree, they no dey hear word, they parrarra No shark come dey make noise, drink paraga Cause even small boys don chop am like banana We no dey fear, we no dey hear word, tanana If your girl she go dey near boys, Banana Wey loud, I
want to near God, gbanana Sare gbe mi trabaJae on a
Canada Kala Olorun, mo ti kala Olorun, mo ti kala Hustle mi ti gbona Olorun, mo ti kala Olorun, mo ti kala Olorun, mo ti kala Hustle mi ti gbona Olorun, mo ti kala Olorun, mo ti kala Hustle mi ti gbona Olorun, mo ti kala Olorun, mo ti kala Olorun, mo ti kala Hustle mi ti gbona
完毕