The More The Better
(专辑: The More The Better - 2023)
See me as I
dey, as I
dey, as I
dey oh Na enjoyment I
dey, me I
dey, me I
dey oh See me as I
dey, as I
dey, as I
dey oh Na enjoyment I
dey, me I
dey, me I
dey oh I
tanda as e
be God my pilla As I
dey oh I
no dey send any man for real ah No time for yeye oh Na wetin I
go put for belle oh And chocolate girls wey dey scent vanilla Na where the
jolly dey, me I
dey oh You sef, hear melody, like father Christmas came in time And for the
recording, I'm just all about the
vibes Positive vibes Positive vibes Positive vibeeeees Positive vibes Positive vibes Positive vibeeeees Which enjoyment dey tire man I
ya ga ya ga yo The
more the
better oh Which enjoyment dey tire lady E
no tire lady Which enjoyment dey tire man I
ya ga ya ga yo The
more the
better oh Which enjoyment dey tire lady I
ya ga ya ga yo The
more the
better As I
dey oh Wetin go be go be, If na my destiny They no fit colombi am The
wahala we dey face everyday No be all of them we go fit yarn Ah ha Ah ha ha, but the
more we are together We go laugh and we go yarn If you fit put one or two together Vibes go bring melody Like father Christmas came in time And for the
recording ding, ding, I'm just all about the
vibes Positive vibes Positive vibes Positive vibeeeees Positive vibes Positive vibes Positive vibeeeees Ah 1
ah 2
ah 3
ah 4
It no tire lady ohhh It no tire lady