音效
界面
难度等级
口音
界面语言
1
和/或在社交方面支持我。网络:
Honey Na Money
(专辑: True Story - 2007)
(Honey na money) (Money na honey) Beauty in eyes of the
beholder Baby girl, I'm so bolder E, I
love you, I
love you, I
love you I
can't understand ama be there I
love you pass my mama Say I
love you pass my papa, yes so Na you be the
reason why I
no dey sleep everyday Honey na money Money na honey Baby girl, you dey use me dey play o
Everyday you dey play me wayo, eh Tell me wetin dey Honey na money Money na honey Baby girl, you dey use me dey play o
Everyday you dey play talotalo, eh I
no understand o
Because I
no get money You don dey act so funny Because I
no get money Baby girl, you dey call me monkey Because say I
no get money, eh You no wan look at my place, eh Which kind of life wey be this, eh My people make una tell me, eh It could be better than the
most had ever lover Baby girl don't need approval You could be better than the
most had ever lover Baby girl, you just dey take me dey go, eh Honey na money Money na honey Baby girl, you dey use me dey play o
Everyday you dey play me wayo, eh Tell me wetin dey Honey na money Money na honey Baby girl, you dey use me dey play o
Everyday you dey play me wayo, eh I
no understand o
When a
woman need your money Eh, my brother she go act so funny Eh, because she want that money Eh, my brother she go call you honey Honey na money Acting funny Eh, my brother dem look so funny Eh, my brother all na wayo, eh my brother listen again It could be better than the
most had ever lover Baby girl, don't need approval It could be better than the
most had ever lover Baby girl you just dey take me dey go, eh Honey na money Money na honey Baby girl, you dey use me dey play o
Everyday you dey play me wayo, eh Tell me wetin dey Honey na money Money na honey Baby girl, you dey use me dey play o
Everyday you dey play me wayo, eh I
no understand Honey na money Money na honey Eh, everybody dem dey put am together (Everyday you dey play me wayo, eh, eh) Eh, money na honey, honey, honey na money I
want the
money na honey, money na honey, ai Honey na money Money na honey Baby girl, you dey use me dey play o
Everyday you dey play wayo, eh (I no understand o) Money na honey So honey, eh my brother dey put am to prayer, eh (Everyday you dey play me wayo, eh) Mo na leave some money, Timaya na my name jare Honey na money Money na honey Everybody just put some money Everyday you dey play wayo, eh I
no understand Honey na money Money na honey Everyday dem dey play you wayo, eh, eh Honey na money Money na honey Everybody just need some money Everyday dem dey play you wayo, eh, eh I
no understand o
完毕