音效
界面
难度等级
口音
界面语言
1
和/或在社交方面支持我。网络:
Wayo People
(专辑: True Story - 2007)
Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, eh-oh Dotty, dotty eh Dotty, dotty eh Say dotty, dotty, eh Everybody just say Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, eh-oh Dotty, dotty eh Dotty, dotty eh Say dotty, dotty I
wanna know why everything don dey take longer I
don't know I
wanna know why now-now don dey turn later I
don't know I
no go fit wait, oh Everything don dey take longer, eh-eh-eh Wait, I
wanna' know why now-now don dey turn tomorrow I
don't know Wey now say you go promise and fail, and fail, and fail Wey, my people na wetin una go gain? Chai Make una try to dey use una brain Because Timaya don dey dey ashamed Because of the
way una don dey behave Eh, my people na wetin una go gain? Try to get some money, eh-eh Everybody just go Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, eh-oh Dotty, dotty eh Dotty, dotty eh Say dotty, dotty, dotty Everybody just go Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, eh-oh Dotty, dotty eh Say dotty, dotty eh Say dotty, dotty, chai When I
sing say Dem go tell you say dem wanna' help you Eh, my guy, dem go just dey use you, chai Promise you, frustrate you, molest you Eh, my guy, later dem go bone you Say my brother make you tell dem no All of them, I
swear na wayo Nobody be like your Jehovah Nobody be like your Alpha and Omega Even though you take my wife away You can never take my dreams away Even though you take my house today You never can stop my shine, oh But all I
say, take my mama, take my papa Take my house and keep me for hunger You can't stop my dream today Oh, you can't take my spine, oh Oh, my destiny can just be delayed Eh, my destiny can never be changed Eh, my brother, eh my sister Make you no depend on man, oh Everybody Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, eh-oh Dotty, dotty eh Dotty, dotty eh Say dotty, dotty, dotty Everybody just say Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, eh-oh Dotty, dotty eh Say dotty, dotty eh Say dotty, dotty (True Solo) When I
sing say A
word is enough for the
wise A
word is enough for the
wise My people, you need to be wise Make dem no use your head oh, chai But a
word is enough for the
wise A
word is enough for the
wise A
word is enough for the
wise My brother make, chei Na me be that stone, wey dem bone But right now I
sit down for my throne See that stone, wey una bone But right now I
dey for my throne Say na me be that stone, wey dem bone But right now I
sit down for my throne See that stone, wey dem bone But right now I
dey on my own Che, chai, na me be Timaya Wey the
people dem desire Timaya wey dey go higher If you come I
burn like fire Na me be Timaya Wey dey give the
people desire Everybody dey admire Timaya no go retire, eh Everybody just go Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, eh-oh Dotty, dotty eh Dotty, dotty eh Say dotty, dotty, dotty Everybody just say Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, eh-oh Dotty, dotty eh Dotty, dotty eh Say dotty, dotty, dotty, dotty Dotty, dotty Dotty, dotty Dotty, dotty Dotty, eh-oh Dotty, dotty Dotty, dotty Dotty, dotty Everybody just say Everybody just say
完毕