God I Beg
(专辑: Gift & Grace - 2008)
Justerys But that life wey you get For the
money wey you get E
better man yo, biyo boda eh I
say, "Is part of band eh" Pack your bar Chineke me The
fear of poverty Is the
beginning of bad luck If you no work, you no go chop Anytime I
waka before, na so I
dey talk See, I
nearly join Yahoo, Yahoo.com, eh People start to look me like a
boncom So I
decide to sell plantain Everytime I
waka before, na so I
dey shame Thank God, God don bless me eh I
dey for the
day Thank God for this mercies, eh Chai, say Timaya na my name Sometimes, I
dey wonder for myself If I
no get money I
get oh Who go give me money to chop? My brother man, how I
go dey oh? My mama, my papa, my brothers and sisters Who go dey their pillow oh God, I
beg oh, God, I
beg oh God, I
beg oh, God, I
beg oh God, never, never never let me to lack oh God, I
beg oh Eh, baba God, abegi, abegi Na beg I
dey beg you eh, eh God, I
beg you, I
beg you Na beg I
dey beg you eh, chai Chinekeme The
fear of the
Almighty Is the
beginning of wisdom I
remember when I
bin start Many people look at me Say Timaya dey mad The
road to success is very narrow So many people say, "I don kolo" Hey, dem call me an olofofo Say right now, Timaya don come blow Thank God for his mercies eh I
dey pon the
game Thank God for your blessings eh (Chai) Say Timaya na my name Sometimes, I
dey wonder for myself If I
no get money again oh Who go give me money to chop? My brother man, how I
go do? If my music no sell again My brother, na wetin I
go say? God abeg oh, abeg oh Abeg oh, abeg oh Never, never let me to lack oh God, I
beg oh, oh Baba God, abegi, abegi Na beg I
dey beg you eh, eh Na the
way beg you, I
beg you Na beg I
dey beg you eh Everybody just say ah, eh It's another true story, eh E
happen for my family, eh My papa was very wealthy My brother man in that case, it was heavy, eh Chai, right now we so broke My brother man, I
swear no be joke Some people won begin to dey vex My brother, this e
be like James hardly chase Say thank God, God don bless me eh I
dey pon the
game Thank God for your mercies eh (Chai) Say, Timaya na my name Sometimes, I
dey wonder for myself If I
no get money I
get oh Who go give me money to chop? My brother man, wetin I
go do? All the
money wey I
get for this world My brother, e
go last for me oh God abeg oh, abeg oh God abeg oh, abeg oh God, never, never let me to go low God, I
beg oh, oh Everbody say, everybody say I
beg you, I
beg you Na beg I
dey beg you eh, eh I
beg you, I
beg you Na beg I
dey beg you, eh Everybody just say Life I'm living today eh No be my own oh The
business wey I
dey do today My brother na Jehovah just dey see me through Oh the
money, the
fame, the
car, the
house No be my own oh God abegi, abegi Na beg I
dey beg you eh, eh (Chai) I
beg you, I
beg you I
dey beg, I
dey beg you eh Everybody, everybody, everybody say If you like make you get machete Eh, if you like make you get billion Eh, if you like make you get trillion If you like make you feel like John Forefront chai No be you nothing eh Na Jehovah be everything eh My brother man, I
tell you the
true story Eh, this one e
no dey funny eh Thank God for blessings oh I
dey pon the
game Thank God for your blessings oh Everybody sing say Sometimes, I
dey wonder for myself Sometimes, I
dey wonder for myself Self eh, eh, self eh, eh Sometimes, I
dey wonder for myself God abeg oh, abeg oh Abeg oh, abeg oh Never, never let me to lack oh Abeg oh, oh Baba God, abegi, abegi Na beg I
dey beg you eh, eh Na know, I
beg you, I
beg you Na beg I
dey beg you eh