God You Are 2 Much
(专辑: Gift & Grace - 2008)
Olotu dan kpoda yeh My God, you are too much yeh God you are three much yeh Thank you for talent yeh, chai Timaya don explode yeh, chai Olotu dan kpoda yeh Gbarakuma gbarukuma dan kpoda yeh Apart from music I
no see wetin I
for do, eh Apart from music I
no see wetin I
for do, eh Apart from sing I
dey sing I
dey sing, I
dey sing, I
dey sing Chai, apart from music I
no see wetin I
for do, eh Everybody say eyes up, everybody eyes up Everybody make una mental because Timaya music make una mental, yeh Udunkulu eh, Timaya make you gbangbocha, eh Egberi Papa gbangbocha eh Everybody make una leave me eh, chai Music too much for my body eh, chai I
no fit explain am Everybody say, chai Aboku, God you are too much yeh God you are three much yeh Thank you for talent yeh Timaya don explode yeh Olotu dan kpoda yeh Gbarakuma gbarukuma dan kpoda eh Well I
say, I
blow, I
discover my talent, eh When I
was very, very young yeh My mama say na school o, make I
flow Make I
become a
banker yeh Dem wan me to take over my papa wetin e
be yeh Chai, well I
try to dey go school My brother, I
no fit ye Book e
no enter my brain My brother make e
no be by force ye, chai I
decided to sing my song, my brother this na true story eh Kay Solo my brother abeg make you tell them the
story eh Na when I
went to Alaba, I
go look for one marketer Na so dem carry me play dem say my music e
no follow at all yeh, chai E
no reach the
Lagos standard Now make una dey see me eh, chai Every marketer na so them just dey follow me Now them want to buy me Everybody dem want to sell me I
say, "If not for Danco Music where I
for dey, I
dey" If not for Wisdom Odogwu where I
for dey today, chai Dem don dey see me eh, everybody dey love me, eh Make una just free me like my brother Terry G, chai T.Joe na my friend o, ABHU Ventures na my paddy o
What about Obiano, Akin Jones Everybody na my friend, eh They want to buy my song My brother na different collabo, chai One collabo from another Na different, different people, eh Ekperi fada o
I
say Timaya kpokada, o
And the
thing wey I
be today, o
My brother na chinekeme, eh Chinekeme Chinekeme Chinekeme, chai Terry G, let's go back to the
club, chai, chai My God, now you are too much yeh God you are three much yeh Thank you for talent yeh Timaya don explode yeh Eh, Olotu dan kpoda eh, kpaoda eh, kpoda eh Gbarakuma gbarukuma dan kpoda, eh Well, I
sing say Dem call me Timaya Just because I'm getting higher Na me be the
Egberi Papa 1
of Bayelsa people, eh chai Dem call me their tonyontonyon soldier, eh Eh dem say, "I dey connected just like Turaya" E
no get wire My guy, I
no get to tire Eh, everybody just look at me like say I
be your attire, chai Make una dey dance o
Everybody come feel me o
My music e
too dey sweet for your ear E
be like say na juju o, no be juju o
Na Jehova God day do am o
Everybody make you dance and wine And make you dance to the
gbedu o
Eh, everybody kpoda eh, kpaoda eh, say kpoda eh Everybody make una kpoda eh, kpaoda eh, chai