Ogologomma Remix
(专辑: Gift & Grace - 2008)
Oh-oh-oh, oh-oh-oh, eh-eh-eh Iye-ye Oh, oh-oh, oh-oh, oh-oh-oh Eh, ah-eh, eh-eh Iye-ye Everybody say Iwo ni oluwa Jehovah, iwo ni oluwa Iwo ni oluwa Jehovah, iwo ni oluwa Iwo ni olu, iwo ni olu Iwo ni alagbara Iwo ni oluwa Jehovah, iwo ni oluwa, eh I
no come here to tell una story I
want to praise my Jehovah Before I
been just dey cry Now God you don do am My God, You're too much, iyee Okaka nma you three much, iyee Thank you for everything, iyee Na him make you be Jehovah Oh, I
go dey praise Your name Lord, You are too much, iyee All the
things wey I
talk for my fisrt album You don give am to me, yeah Now ama brand mew Timaya Naa me be d-dem mama, eh Oh-oh-oh, everbody hail am for me Everybody, iwo ni oluwa Jehovah, iwo ni oluwa Iwo ni oluwa Jehovah, iwo ni oluwa, eh Iwo ni olu, iwo ni olu Iwo ni alagbara, iyah-iyah Iwo ni oluwa Everybody say wetin God do for me My brother I
no go fit shout eh My first album I
siddown for my house Na Jehovah help me dey sell am, eh Not even one single promo But people dem dey buy am, eh Oh, my album came out and sold like pure water People dem begin to dey vex, eh Right now ama brand new Timaya Naa me be dem mama, eh Jehovah don make my life dey better, eh I
no go fit cry eh I
no go fit shout, eh Oh, ringing and away I
say naa you be number one Everybody say Iwo ni oluwa Iwo ni oluwa Jehovah, iwo ni oluwa Iwo ni olu, iwo ni olu Iwo ni alagbara Iwo ni oluwa Jehovah, iwo ni oluwa I
fit like thanking Jehovah Every night and day I
fit like praisng Olumba When I
think of my past I
fit like thanking Okaka nma When I
see where I
dey go, eh I
dey feel, I
dey feel I
dey feel eh-eh, eh-ah Everbody Oluwa, oluwa, oluwa eh-eh-eh Oluwa, oluwa, oluwa eh-eh Everbody, just say Oluwa, oluwa, oluwa eh-eh-eh-eh If you see oluwa make you tell am thank you Everbody say Ogologomma ah, biko nu chwuwanubi naa Ogologomma ah, biko nu chwuwanubi, iyah Ogologomma, Ogologomma, Ogologomma, ah, yah-yah Ogologomma ah, biko nu chwuwanubi ah People dem dey look like mumu Thank God for my life Some poeple dem think say Timaya go die for suffer Thank God I'm a
brand new man Jehovah make me important People dem wey no know me before Right now dey want to identify iyee My name is Mr. Timaya Yes, of corse, I
come from Bayelsa Eh, ama dem mama soilder Naa me be ogologoma Eh, ayiba eh Ayiba eh, ayiba eh-ah Eh, ayiba eh Ayiba eh, ayiba eh-ah Wetin dem papa eh I
praise dem papa eh-ah Wetin dem papa eh Ayiba dem mama eh-ah Eh, ayiba eh Ayiba eh, ayiba eh-ah Eh, ayiba eh Ayiba eh, ayiba eh-ah Ogologomma Ogologomma Oh-oh-oh Oh-oh-oh Everybody, everybody say Oluwa eh, Ogologomma eh-eh-eh Everybody say, eh, na-na-eh-eh, eh-na-na-eh-eh, eh-eh-eh Everybody say ayiba eh Eh, ayiba eh Eh, ayiba eh-ah Oh, ayiba eh-eh-eh, thank God Everybody meh, thank you Thank you for buying this album...