音效
界面
难度等级
口音
界面语言
1
和/或在社交方面支持我。网络:
Kpam Kpam Golo
(专辑: De Rebirth - 2010)
Oh-oh-oh-oh Yeah, yeah, yeah, yeah Oh-oh-oh-oh-oh-oh Say, I
no come here to play kpam kpam golo, chai I
no come here to play kpam kpam golo I
no come here to play kpam kpam golo Play kpam kpam golo Say, play kpam kpam golo, eh I
no come here to jangolova Jangolo, jangolo, jangolova, chai I
no come here to play kpam kpam golo Play kpam kpam golo I
say, play kpam kpam golo, say You no like me eh, you no send me Anything I
do, do your own, eh You no like me, you no send me Anything I
do, you dey talk, eh No be you create me my brother Me and you no come from the
same father See, my guy make you no just bother Anyday am come, everybody dem dey hala, say Dem too dey complain Eh, Timaya don dey go insane Anything I
do dem want to compare Sotey dem want put me on a
campaign Everybody say Everything wen I
do for my life My guy e
no concern you, eh Anywhere wen I
waka with my life My brother e
no concern you, eh Even though me I
shit for my knicker Eh, e
no concern you, eh E
no concern you, concern you Make una leave me, eh Everybody say I
was feeling like I
need somebody Am now with entertainment called Black Body My music is loved by the
young and the
old Eh, for my matter dem dey drink procold Eh, dem dey catch cold Anytime I
see me na so dem dey code Make una leave me, eh, leave me, eh Make una leave me, eh Everybody say Don't care about people wey no send you All the
ladies you know I
love you I
don't mind if you call me woman wrapper Oh my God ni, heaven who no dey men back, I
say Everything wen I
do for my life My guy e
no concern you, eh Anywhere wen I
waka with my life My brother e
no concern you, eh Even though me I
shit for my knicker Eh, no concern you, eh E
no concern you, concern you Make una leave me, eh Dap, tadap, tadap Oh my God, I
got boasting right Dap, tadap, tadap I
no dey boast, but my music is tight See, I
feel very good say I
sabi sing, eh This one no be film trick, eh Anytime I
come Na so dem go dey think say Timaya dey do voodoo See dem, call me motherfucker Before, dem been call me motherfucker Right now, I
don get many offer Back then, wen I
dey inside suffer Everything wen I
do for my life My guy e
no concern you, eh Anywhere wen I
waka with my life My brother e
no concern you, eh Even though me I
shit for my knicker Eh, e
no concern you, eh E
no concern you, concern you Make una leave me, eh Most of these people wey dey talk dem no better pass me, chai Most of these people wey dey talk about me, dem no better pass me See, most of dem, dem dey package Hey, my brother man dem dey manage Hey God, e
don bless me Tell me my guy, why I
no go boast? Hey, hey, God, you are too much eh, eh, oh-oh-oh Hey, hey, God, you are three much eh, eh, oh-oh (Everybody let's say) Everything wen I
do for my life My guy e
no concern you, eh Anywhere wen I
waka with my life My brother e
no concern you, eh Even though me I
shit for my knicker Eh, no concern you, eh E
no concern you, concern you Make una leave me, eh Oh-oh-oh-oh, make una leave me, oh Eh-eh-eh-eh, I
don dey cry, oh Its a
Black Body entertainment
完毕