音效
界面
难度等级
口音
界面语言
1
和/或在社交方面支持我。网络:
Press
(专辑: De Rebirth - 2010)
See Allow me to drink water At least, keep cup No be me be the
only person Wey dey sing for this Nigeria Timaya na my name, eh, K-Solo dey on the
beat See these people wanna killing me, killing me What have I
done to the
press? See, these people wanna put me in mess See, my fans, everybody don dey vex Just because of say I
follow actress Guy, na me put myself for the
mess What you talk? Say me I
wan depress See, some people e
don begin to dey vex But who God bless, nobody fit curse Everybody, Jah catch dem My people, I
dey say salute This people wan turn me to mumu Wetin I
no do, them go say I
do They wanna put a
good man down Na Jehovah Nissi na hin give me this crown The
least you can do is to make me now My brother malo swear, I
can never go down See, when I
visit Obama, una no write am Dimeji Bankole call me Uduaghan from Warri, call me, them no talk am Black money na the
label Everybody just tune to the
press See, these people wanna put me in mess See, some people, everybody don dey vex Just because of say I
follow actress Guy, say na me put myself for the
mess I
want to vex Everybody don begin to dey vex But who God bless, nobody fit curse Everybody say, "I dey on my own o" I
no send people una wan know o
Me, I
dey make my money dey go Everybody, I
no be aproko See, you point one finger at me Don't forget, the
rest dey point at you Scripture, e
dey for say bible Say curse to those people wey dey curse me And bless to those people wey go bless me since Everybody stay for hunpadun, for role marshal do Everybody know me as their uncle See, for music, I
be their asiwaju If na lie, why them dey follow my style? See me, see press Why this people wanna put me in a
mess? See, my fans, everybody don dey vex Make them allow me, make I
just flex I
no get any problem with press Why the
people wanna put me in mess? See everytime, una dey go through stress Because of our press, I
don dey vex Everybody, make una just free me I
no get time, I
dey live my life See, this people want to kill me Wetin I
do them? I
no do dafide Make them leave me alone Make them leave me alone Me, I
no owe them nothing I
no owe them nothing, nothing, nothing, nothing, nothing I
dey pay my tithe So therefore, my life e
go they bright Nobody wey go fit dim this light See my life is right, e
go dey alright Jah catch dem, everybody I
dey say salute Make them no look you like you mumu Learn to speak your mind everytime, any point and day Jah catch dem, eh, everybody I
dey say salute Make them no look you like you mumu Learn to speak your mind in whatever you do See, this world no be your own o
All of us we dey pass through o
One day, we all go die go My brother man, no deceive yourself o
For the
fact say you they on top today No be say another man, na shit See some people, want make I
pack their shit Chai, oh my guy, I
cannot lick asses That's why they want me to crack What have I
done to the
press? Why, wey dem dey put in mess o? Tell dem, make dem leave me alone o
Before I
go kneel down and final cast o
What have I
done to the
press? Dem wait me depress, eh Oh my fans, I
dey cry as I
dey sing this song Make dem see my good See, if you like call me a
mallam I
don't send, if you like, if you call me Suleman See, as far as say me, I
dey make am Money dey enter for my account, I
dey take am See, I
no send una, don't be depressed Dem want put me in a
mess At least there are better things to talk about Why una want to kill our career, my brother man What have I
done to the
press? (God bless the
press) (Black buddy)
完毕