音效
界面
难度等级
口音
界面语言
1
和/或在社交方面支持我。网络:
Plantain Boy
(专辑: De Rebirth - 2010)
Men I
don't owe anybody anything men I
want to leave my life the
way I
can I
noh come Lagos to count bridge You see my life now, hun Dem know me wella Everybody know me as Mr. Timaya When I
be common plantain seller God don change my name to Timaya (Oh why) I
dey for choir Back in the
days for Mountain of Fire Now so I
just dey halla God don answer my mama prayer (oh why) [?] gbumadu (gbumadu) Dis boy na dakwala (dakwala ehh) Everybody just dey feel me Coast to coast dem know my name (Chineke me) You ride Okada I'm noh mean say u
noh go driver hummer Even if you sell pure water I'm noh mean say your life dey for gutter But I
am still dat plantain boy Na me be the
pikin wen dey give im mama joy Many people see me as a
useless boy But thank God today I'm a
very big boy I'm a
very big boy I'm a
very rich boy Ehy my God, you don lift me high, ohh Ehhh From nobody God you make me me a
somebody Oh my Lord I'm so happy [?] for me I
dey on my owe [?] Che Jehova just bless me Every body just dey [?] Cos I
noh know why people too dey jealous ehy Modukpe [?] You cannot stop us I
coming with the
name of Jesus Now sell I
dey sell plantain Every Saturday Me and my mama, we dey sell plantain, ohh My mama plantain I
am still dat plantain boy Na me be the
pikin wen dey give im mama joy Many people see me as a
useless boy But thank God today I'm a
very big boy I'm a
very big boy I'm a
very rich boy Ehy my God, you don lift me high, ohh Ehhh Thank God say Alot, alot of people dem want make I
fall Every nite and day dem wan see me fall But Jehova Nisee don make me tall All fingers are not equal People dem plan na to see me fall Every time them want make I
go under (Chai) Jehova don make me proper I
go just dey make am [?] [?] dem noh like somebody wen dey grow If dem see say you dey make am Dem go want to make you slow Ohh you cannot stop me ehh Jehova dey by my side You cannot stop me ehh Jehovah dey by my side ehh (Everybody everybody just say ahh) Plantain seller, seller Dem know me wella Eh everybody I'm a
plantain seller [?] everybody, dem know me wella Your mama dem know me wella Your papa dem know me wella Mama and papa dem know me wella Wella wella, dem know me wella See I'm still that plantain seller Eh I
dey sell, dem know me wella Ehh everybody, I
am a
plantain seller [?] everybody, dem know me wella Your mama dem know me wella Your papa dem know me wella Mama and papa dem know me wella Wella wella, dem know me wella See I'm still that plantain seller Eh I
dey sell, dem know me wella Ehh everybody, I
am a
plantain seller I
am still dat plantain boy Na me be the
pikin wen dey give im mama joy Many people see me as a
useless boy But thank God today I'm a
very big boy I'm a
very big boy I'm a
very rich boy Ehy my God, you don lift me high, ohh Ehhh Oh oh, ayiba ehhy Thank you for Ehh, my mama ehh I
remember I
sold plantain ohh Now my story don change Dem want make I
go back again ohh Lie lie to lie lie, I
noh go fall ohh Believe in yourself everybody
完毕