Dem No Like Me
(专辑: L.L.N.P (Long Life N' Prosperity) - 2011)
(Young B) (Leggo) Timaya and Raskimono Dem say we don kolo Everybody know Dem no like me, me no like dem Dem be my enemies and me not their friend Dem no like me, me no like dem Me no send, me no send, me no send una dem Dem no like me, me no like dem Dem are enemies and me not their friend Dem no like me, me no like dem Me no send, me no send, me no send una dem Everybody now Yei, omo my fact are key Everybody man down to testing This one is titled LLNP Long Life and Pro-prosperity-perity Dem say my first stabber was a
fluker But everytime I
keep coming with the
hook See next thing dem are call me a
crook Say this kind of my talent I
no read am inside book Na Jehovah Nissi give me and I
truly care My people I
no come here to decay That's why I
no go earn any dues 'Cause I
don pay my dues If you like make you say blues First of all, I
thank God, my God, for the
place wey I
dey today First of all (Yeah man) First of all, I
thank my fans and my family for where I
dey First of all, back then dem no know me but right now the
people love me First of all First of all Everybody upon the
news And the
news and the
rumours and the
blues Every things wey dem write about me Dem are write that am so rude Dem are say me am bad That I
no get polish and solutions Everybody Halai Hala nobody when you're hungry See the
people their eye too dey popping Back then na so dem call me dirty But right now am making dem say am naughty, yeah Eledumare me I
know I
am silly But you still dey bless this boy that is silly So meaning, I
am rugged, am so silly, am naughty Everybody dem are complaining But you still dey bless me yeah Dem no like me, me no like dem Dem be my enemies and me not their friend Dem no like me, me no like dem Me no send, me no send, me no send una dem Dem no like me, me no like dem My enemies and me not their friend Dem no like me, me no like dem Me no send, me no send, me no send una dem (Raskimono) (Sawala-le, Sawala-la-la-le-eh) (Sawala-le, Sawala-la-la-le-eh) Tell dem we dont't like informants dem Tell dem we don't like backstabbers Tell dem we don't like back-biters Tell dem we don't like wicked people Tell dem Olofofo people too Tell dem we dont't like informants dem Tell dem My fans are lovely God go bless you My family are lovely Back then, right now Them say me are their friend Everybody back inna the
days una pretend Right now things don dey blend See, everybody dem a
wanna see the
end (Raskimono) Me no like dem Dem my enemies and me not their friend Dem no like me, me no like dem Me no send, me no send, me no send una dem Dem no like me, me no like dem My enemies and me not their friend Dem no like me, me no like dem Me no send, me no send, me no send dem (Timaya) Tell dem we dont't like informants dem Tell dem we don't like backstabbers Tell dem we don't like back-biters Tell dem we don't like wicked people Tell dem Olofofo people too Tell dem we dont't like informants dem Tell dem we don't like wicked people Tell dem we don't like backstabbers Tell dem we don't like sinful people Tell dem we are loving people Tell dem Tell dem (Tell it to dem rasta) Tell dem we don't like wicked people I
beg you Tell dem (Tell dem) Timaya, move ya Tell dem Enough respect, Raskimono