Different Style
(专辑: L.L.N.P (Long Life N' Prosperity) - 2011)
Can I
have a
lot of young here? Young B
Oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh I
don't owe you anything I
wanna live my life the
way I
can Anyhow wen I
want, eh This one is a
different style, eh Anyhow wey you like, eh Me, I'm on a
different style, eh, because I
no send their mama, eh God e
don do am for me I
no send their brother, eh E
don do am, see The
more you give a
shit And the
more you getting hurt Bad belle people comot for domot Dem wan me make I
chop kolanut My brother man, I
prefer the
groundnut, eh When I'm feeling like I
reign, Jehovah Okwa ima na mbu nwa Jehovah See right now, see the
storm is over That's why me I
can never be bother-bother Anytime wey dem see us we dey fresh up, fresh up See the
people dem dey vex, eh Everytime wey dem see us we dey shiner, shiner Everybody wan dey vex, eh I
no send their mama, eh E
don do am for me We no send for their brother, eh God e
don do am, see Anyhow you like, eh Me, I'm on a
different style, eh Anyhow wey you want, eh Me, I'm on a
different level, eh I
no send their brother, eh We no send their sister, eh Mama eh, papa eh Kongologo yongoloyo Corper Okay Let's go I
get my mind on my money And my money on my mind So no maga fit take me for a
ride See this boy, he is one of a
kind See, you don't know me, don't test me Don't even try come close to me My deaf are deaf, are deaf are deaf are soldier Anytime wen I
come, I'm are dem mama soldier Anyhow wen I
like, eh This one is a
different style, eh Anyhow wey you want, eh Me, I'm on my different level, eh I
no send their mama, eh I
no send their papa Mama, papa eh See, anyhow wey you want, eh I'm on my different style, eh Anyhow wey you see am, eh E
be like say na different level, eh I
no send their mama, eh Make you no send for their papa, eh Their mama, eh See, these people wey no know my pain How come dem want to count my gain? Dem be like "Tambiala give me money" Anything you like you say, na you sabi "Tambiala give me money" It was like play-play Jehovah just open my way What more, what more can I
say? Everybody, me I
dey here okay I
say dem be like, "Tambiala give me money" Anything you like you say, na you sabi "Tambiala give me money" Anyhow wey you like, eh I
dey on a
different level, eh Anyhow wey you want, eh Me I
get different style, eh I
no send their mama, eh Make you no see their papa I
don dey see their face Their face just dey smell, oh-oh Anyhow wey you like it My brother man, I
don't want it Anyhow wey you see it My brother, me I
don't believe it I
no see their papa, eh I
no see their mama I
no dey see their mama, eh Leave me make I
fill my glasses Me and you no dey the
same class Obstacle come, I
jump am pass Right now, I
dey enter first class Carry cutlass, no be my class See dem say, "I'm not in their class" See my guy, I
dey for first class Chineke, Chinekeme Forever However Whatever Power Whatever You all are I
don't owe you nothing