Born Throway
(专辑: L.L.N.P (Long Life N' Prosperity) - 2011)
Yeah, yeah, yeah, yeah, yeah Timaya Tj 2Solo So because we no get money dem say we no dey vex 'Cause we been no get dem say we no go fit contest Tell dem all about our mama Dem all about our papa Then because we no get money dem say we no dey vex 'Cause we been no get dem say we no go fit contest Tell dem all about our mama Dem all about our papa Everybody dem are call me a
born throway Make una see wetin una throway Na who Jehovah nissi don pave the
way Make una see where I
dey today Everybody dem are call me a
born throway I
say, born throway, born throway, born throway Make una see where I
dey today Born throway, now I
don dey pay Right now me a
peace ambassador Me a
friend to the
governor Run up to the
President Na we get the
parliament Everybody no more omo da See the
people too dey lẹnúẹ núẹ Say back inna' the
days, na so dem lẹnúẹ núẹ But right now me no mind dem, me no send dem Anyhow now, me no blame dem For your pocket Whoever you are, it's in your pocket If you no like me, go hide inside casket Right now say my life e
don locket Oluwa don bless me, Chineke bless me, Edumare bless me oh That's why mí tí wàpá jú, mí tí pọ pọ jú Mí tí pọ pọ jú oh, eh Everybody dem are call me a
born throway Make una see wetin una throway When Jehovah nissi don pave the
way Make una see where I
dey today Everybody dem are call me a
born throway Born throway, born throway, born throway Make una see where I
dey today Born throway, now I
don dey pay T, na me be the
general You can never see my funeral No go think who drink my mineral And always we go dey so contral Anytime dem see me na so dem salute Let dem know say me no go ever kaput You know say me go ever look you Then you can never put my life in a
lutas Pray today me am thinking feeling my life twice You know say 2Solo me I
got the
drive time I
go continue to dey strive 'Cause nothing do the
first among the
first five Tj, me a
boy of abundance Anywhere I
go, I
get assurance Plenty, plenty attendance That's why dem know me a
boy of substance Everybody dem are call me a
born throway Make una see wetin una throway Na who Jehovah nissi don pave the
way Make una see where I
dey today Everybody dem are call me a
born throway Born throway, born throway, born throway Make una see where I
dey today Dem throway, now I
don dey pay Born throway See I
just dey flying very high in the
sky You no go die, we go just dey multiply Dem are want make we pai but we go dey flying My guy we no go die Everybody, me I
do this song with the
Judas rejected Now we elected, me so connected Me am so gifted, me am so lifted Me am so, me am so, me am so High, high, high, high Dem used to look at us like we contraband But right now na we get the
ground Now we don dey very high above the
ground See all of dem, dem dey underground Everybody, dem been no been regard us Dem been no been like us But right now I
can see many smiles on the
face of my mama, yeah On the
face of my papa Everybody dem are call me a
born throway Make una see wetin una throway When Jehovah nissi don pave the
way Make una see where I
dey today Everybody dem are call me a
born throway Born throway, born throway, born throway Make una see where I
dey today Born throw Everybody dem are call me a
born throway Make una see wetin una throway Na who Jehovah nissi don pave the
way Make una see where I
dey today Everybody dem are call me a
born throway Born throway, born throway, I
say born throway Make una see where I
dey today Born throway, now I
don dey pay Am clean out, men